The confused man (Page 4)

Date: 14-11-2008 1:31 pm (15 years ago) | Author: z4 Beamer
1 2 3 [4] 5 6
- segxi at 28-12-2008 03:23 PM (15 years ago)
(m)
ok
Posted: at 28-12-2008 03:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 03:27 PM (15 years ago)
(m)
U think sey na lie b4...
Posted: at 28-12-2008 03:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 03:30 PM (15 years ago)
(m)
u don tell me by him sef now, but me I belive say na high in high dat day
Posted: at 28-12-2008 03:30 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 03:33 PM (15 years ago)
(m)
I dey tell u sumtin, u still dey talk sey im high... na for sleep im happin...
Posted: at 28-12-2008 03:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 03:55 PM (15 years ago)
(m)
U dey dere
Posted: at 28-12-2008 03:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 03:59 PM (15 years ago)
(m)
why wan know??? Just take am like dat...
Posted: at 28-12-2008 03:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:02 PM (15 years ago)
(m)
ok.
Posted: at 28-12-2008 04:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 28-12-2008 04:08 PM (15 years ago)
(m)
Na so na... Abi u want make i talk wetin go make her vex for me..
Posted: at 28-12-2008 04:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 28-12-2008 04:12 PM (15 years ago)
(m)
If she vex nko
Posted: at 28-12-2008 04:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 29-12-2008 06:02 PM (15 years ago)
(m)
who be the 'she' u dey talk about?Huh?

Posted: at 29-12-2008 06:02 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- femaadinho at 29-12-2008 06:08 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 28-12-2008 03:17 PM
Na 4 dream he type am...
yes now abi wetin u dey expect
Posted: at 29-12-2008 06:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 29-12-2008 06:21 PM (15 years ago)
(m)
Toks... U no know d she??? Ask segxi...
Posted: at 29-12-2008 06:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 29-12-2008 07:00 PM (15 years ago)
(m)
ohh boy o!!!!.....i wan know the "she" well well



but segxi don sleep online.....i no know where im dey

Posted: at 29-12-2008 07:00 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- segxi at 29-12-2008 07:06 PM (15 years ago)
(m)
ehn ehn  I don come wetin dey happen
Posted: at 29-12-2008 07:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 29-12-2008 07:06 PM (15 years ago)
(m)
who be the "she" u dey talk about?Huh?

Posted: at 29-12-2008 07:06 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- segxi at 29-12-2008 07:09 PM (15 years ago)
(m)
ehm na my friend wey get Yansh sorry yam
Posted: at 29-12-2008 07:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 29-12-2008 08:19 PM (15 years ago)
(m)
hhhhmmmm......y u no tell us ealier?Huh?

Posted: at 29-12-2008 08:19 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- segxi at 29-12-2008 08:21 PM (15 years ago)
(m)
I don dey talk am since now, na u know ear
Posted: at 29-12-2008 08:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 30-12-2008 12:30 AM (15 years ago)
(m)
the yansh big well well?
Posted: at 30-12-2008 12:30 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Toks-E at 30-12-2008 12:31 AM (15 years ago)
(m)
na only yansh u sabi think of

lolz

Posted: at 30-12-2008 12:31 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6