MacDaniel at 19-02-2011 07:13 PM (14 years ago) (m) Posted: at 19-02-2011 07:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nd if it is kington brown?
Nd if na me, dat means say i go piss for your face. try it.... Oya show me your face now-now make i piss.. Posted: at 19-02-2011 07:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
giftmurphy at 19-02-2011 07:23 PM (14 years ago) (f)  even tho i show u kington....u cannot.... Posted: at 19-02-2011 07:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-02-2011 07:24 PM (14 years ago) (f) wetin happen..confee make the native doctor give them prescription for brain
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 19-02-2011 07:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 19-02-2011 07:51 PM (14 years ago) (m) this ones una dey peep make i wear cloth first... WETIN YOU WAN HIDE? THAT YOUR SMALL CARROT WEN NO RICH ANY THING... Posted: at 19-02-2011 07:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Skypon2002 at 19-02-2011 08:07 PM (14 years ago) (m) another person don talk am u see?  u see what...r u not d :)one sharin ur experience wiv rat ur love?  ?u want 2 pass it 2 me abi?  ?pls o....  u wan start ooooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 19-02-2011 08:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 19-02-2011 08:10 PM (14 years ago) (m) this ones una dey peep make i wear cloth first...
b4 them go see ur thing
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 19-02-2011 08:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 19-02-2011 08:12 PM (14 years ago) (m) this ones una dey peep make i wear cloth first...
wetin babe, no mind am, him wan wear cloth upon say him thing no BIG....na people wey get big things dey wear cloth
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 19-02-2011 08:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 19-02-2011 08:15 PM (14 years ago) (m) who dey carry native doctor come here abi fear no dey catch am?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 19-02-2011 08:15 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 19-02-2011 08:21 PM (14 years ago) (m) who dey carry native doctor come here abi fear no dey catch am?
fear 4wetin? 9ja pal manager no be netive doctor? Posted: at 19-02-2011 08:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 19-02-2011 08:29 PM (14 years ago) (m) ok una dey try
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 19-02-2011 08:29 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 19-02-2011 09:03 PM (14 years ago) (m) who dey carry native doctor come here abi fear no dey catch am?
fear 4wetin? 9ja pal manager no be netive doctor?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 19-02-2011 09:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 19-02-2011 09:13 PM (14 years ago) (m) Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed SEAL AM WELL WELL! SO THAT DEY NO GO POSHU YOU HERE. Posted: at 19-02-2011 09:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 19-02-2011 09:20 PM (14 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 19-02-2011 09:20 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 19-02-2011 09:46 PM (14 years ago) (f) Reply |
Skypon2002 at 20-02-2011 10:09 PM (14 years ago) (m) u fine oooo i like ur face
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 20-02-2011 10:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xavexdo5 at 21-02-2011 12:07 AM (14 years ago) (m) tenx skypon hw u de na? Posted: at 21-02-2011 12:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mitaire18 at 21-02-2011 12:16 AM (14 years ago) (f) lwkmd Posted: at 21-02-2011 12:16 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
xavexdo5 at 21-02-2011 12:23 AM (14 years ago) (m) rkwgqj Posted: at 21-02-2011 12:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |