i go tell him watin u dey do for forum, i mean your husband, cos na me dey spy 4 him. or better still, u fit give me somthing make i no talk. E be like say you dey pratice how to do 4199999!!! so you want make she give you bribe for that abi? if you want tell dey hosband make you tell am...wetin self! na one man she dey marry? WHO be this? u want make i include your name 4 the list wey i wan give her husband? Posted: at 18-02-2011 07:25 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 18-02-2011 07:47 PM (13 years ago) (m) WHO be this? u want make i include your name 4 the list wey i wan give her husband? abeg include my name so that her hosband go know me well. he dey see me around the house but E no no waitin i dey come do. Posted: at 18-02-2011 07:47 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 18-02-2011 10:53 PM (13 years ago) (m) thats why my bars are full of broken bottles
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 18-02-2011 10:53 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 18-02-2011 11:40 PM (13 years ago) (m) thats why my bars are full of broken bottles who be dey drunker man? Posted: at 18-02-2011 11:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 18-02-2011 11:47 PM (13 years ago) (m) u go fear question
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 18-02-2011 11:47 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 19-02-2011 12:03 AM (13 years ago) (m) u go fear question you dey fear? i no go beat you, na joke we dey... Posted: at 19-02-2011 12:03 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 19-02-2011 12:06 AM (13 years ago) (m) hmmm
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 19-02-2011 12:06 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 19-02-2011 01:35 AM (13 years ago) (m) hehe i no dey fear oo but i wan use one leg stand before i go stand with d other.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 19-02-2011 01:35 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kenolis at 19-02-2011 02:28 AM (13 years ago) (m) hehe i no dey fear oo but i wan use one leg stand before i go stand with d other . better stand with your two legs b4 you go cloches ...my hand no dey ooo!!! Posted: at 19-02-2011 02:28 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-02-2011 02:40 AM (13 years ago) (f) u try
i go tell him watin u dey do for forum, i mean your husband, cos na me dey spy 4 him. or better still, u fit give me somthing make i no talk. who be u? wetin u dey talk now here.. i no know what ur saying...i don't have husband oooo
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 19-02-2011 02:40 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 19-02-2011 02:41 AM (13 years ago) (f) i go tell him watin u dey do for forum, i mean your husband, cos na me dey spy 4 him. or better still, u fit give me somthing make i no talk. E be like say you dey pratice how to do 4199999!!! so you want make she give you bribe for that abi? if you want tell dey hosband make you tell am...wetin self! na one man she dey marry? leave am...
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 19-02-2011 02:41 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 19-02-2011 02:46 AM (13 years ago) (m) u try i go tell him watin u dey do for forum, i mean your husband, cos na me dey spy 4 him. or better still, u fit give me somthing make i no talk.
who be u? wetin u dey talk now here.. i no know what ur saying...i don't have husband oooo Abeg my sister, even if you no get hosband just claim am now because you go get soon. Posted: at 19-02-2011 02:46 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-02-2011 02:57 AM (13 years ago) (f) u try i go tell him watin u dey do for forum, i mean your husband, cos na me dey spy 4 him. or better still, u fit give me somthing make i no talk.
who be u? wetin u dey talk now here.. i no know what ur saying...i don't have husband oooo Abeg my sister, even if you no get hosband just claim am now because you go get soon. hahahahaha far from my dreams even....
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 19-02-2011 02:57 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 19-02-2011 03:22 AM (13 years ago) (m) hahahahaha far from my dreams even.... serious? fine girl like you why now? or are you a Reverend sister? anyway sha!!! as you like. Posted: at 19-02-2011 03:22 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-02-2011 03:35 AM (13 years ago) (f) hahahahaha far from my dreams even.... serious? fine girl like you why now? or are you a Reverend sister? anyway sha!!! as you like. secrettttttttt
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 19-02-2011 03:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
soki4real at 19-02-2011 03:56 AM (13 years ago) (m) Posted: at 19-02-2011 03:56 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kenolis at 19-02-2011 04:03 AM (13 years ago) (m) secrettttttttt MY TWO HAND NO DEY FOR THE SECRET OWN... I DON RUN BE DAT. Posted: at 19-02-2011 04:03 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 19-02-2011 06:24 AM (13 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 19-02-2011 06:24 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 19-02-2011 06:27 AM (13 years ago) (f) soki soki just smile no laugh ooooooooo
Hope my smiles will touch my pals heart Posted: at 19-02-2011 06:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xavexdo5 at 19-02-2011 10:37 AM (13 years ago) (m) ok Posted: at 19-02-2011 10:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |