Posted: at | |
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
nice Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
dis poster brain dey work oo.. u try Reply
| |||||
nice one Reply
| |||||
DIS NA ADAM TEACHER YOU ABI? Reply
| |||||
ask am Reply![]()
| |||||
Quote from: enoibd on 11-02-2011 03:32 PM dis poster brain dey work oo.. u try while ur own don sleep ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: bella100 on 8-02-2011 03:01 PM Psalm 23 in Pidgin. waffi l hail oooooh PART 1: Lord na my 'Mai Nama' I no go ever fit say "my side dry"! He make me crash 4 where betta full ground, con carry me pass river wey no get current. He dey update my soul status, becos I be HIM name sake. He carry me pass highway of holy holy, sake of say HIM name dey d mata! See ehn, even if I waka pass where yawa dey gas, con even reach where dem dey kpai people; NOO SHAKIN!!! Notin dey happen!! PART 2: Oghene Himself,tanda for my side Gidigba..(dem go fear now!) Ur 2 by 4 & ur staff dey cool my mind say:'my pikin, relax, notin dey happen, I dey tell u'. U don arrange correct Starch & Owho for table make I wack tight! All my enemies dey look with their okpolo eyes, u pour my head that oil wey get power well well. My cup just dey full throway anyhow. True true, yanfuyanfu life and mercy go dey follow me waka everyday I live and I go dey stay for paale bunk forever.............this is how we do it; gbaaabinski!
| |||||
Quote from: xavexdo5 on 8-02-2011 08:13 PM cool men bros u too handsome ![]()
| |||||
Cool but dat Nama own sef I no read am ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 8-02-2011 06:20 PM Lord na my 'Mai Nama' Me to suprise. God na my mai Nama God na Him u dey call Nama? i sorry for u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
E no get meaning. Reply
| |||||
you try small lol Reply
| |||||
funny ReplyI AM POZITIV3LY DIFF3R3NT...
| |||||
hw abt translating it in callaba? ReplyI AM POZITIV3LY DIFF3R3NT...
| |||||
U can do d translation let c wat it wil luuk lyk ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Poster if God be ur nama u go come be akuya shebi? ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot