Pals...let's get rock!! brainstorming!!! (Page 15)

Date: 09-02-2011 12:17 pm (14 years ago) | Author: Obiageli
1 ... 12 13 14 [15]
- kildacious at 5-03-2011 02:14 AM (14 years ago)
(f)
Dream!! Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 5-03-2011 02:14 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Deffney at 5-03-2011 02:21 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: kildacious on  5-03-2011 02:14 AM
Dream!! Cheesy Cheesy Cheesy

almost! hehehe
IMAGINATION

Posted: at 5-03-2011 02:21 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 5-03-2011 02:46 AM (14 years ago)
hehehehehe,
una dey dream,
me i do not dream oh,this days you dream na their you dey,
make una wake up ,i dey get wetin i want caz i no sleep
until i get,but una mumu wey dey sleep dey dream,
if i never get that thing i want na nightmare.
Posted: at 5-03-2011 02:46 AM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 5-03-2011 03:04 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  5-03-2011 02:46 AM
hehehehehe,
una dey dream,
me i do not dream oh,this days you dream na their you dey,
make una wake up ,i dey get wetin i want caz i no sleep
until i get,but una mumu wey dey sleep dey dream,
if i never get that thing i want na nightmare.
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 5-03-2011 03:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 7-03-2011 01:22 PM (14 years ago)
you too dey lolo
Posted: at 7-03-2011 01:22 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 7-03-2011 01:32 PM (14 years ago)
(f)
 Angry Angry Angry

Posted: at 7-03-2011 01:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 7-03-2011 01:41 PM (14 years ago)
 Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 7-03-2011 01:41 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 7-03-2011 01:44 PM (14 years ago)
(f)
  Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 7-03-2011 01:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 7-03-2011 01:46 PM (14 years ago)
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
one kiss for one angry face ,
and one extra to make you cool
Posted: at 7-03-2011 01:46 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 7-03-2011 01:49 PM (14 years ago)
(f)
i no lyk u again
u dey make me vex

Posted: at 7-03-2011 01:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 7-03-2011 01:51 PM (14 years ago)
oya sorry na!! Kiss Kiss
Posted: at 7-03-2011 01:51 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 7-03-2011 01:54 PM (14 years ago)
(f)
o l o d o
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 7-03-2011 01:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 7-03-2011 01:58 PM (14 years ago)
you or who
Posted: at 7-03-2011 01:58 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 7-03-2011 01:59 PM (14 years ago)
(f)
YOU

Posted: at 7-03-2011 01:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 7-03-2011 02:02 PM (14 years ago)
Una
Posted: at 7-03-2011 02:02 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 7-03-2011 02:05 PM (14 years ago)
(f)
b4 i dey very innocent
na you poison my mind
if i catch you..chaiiii
u go cry cry cry

Posted: at 7-03-2011 02:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 7-03-2011 02:07 PM (14 years ago)
abeg no wound me oooo Wink
i go buy you roasted acara
Posted: at 7-03-2011 02:07 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 7-03-2011 02:12 PM (14 years ago)
(f)
i no no acara meaning na
is it sweet lyk u?

Posted: at 7-03-2011 02:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 7-03-2011 02:15 PM (14 years ago)
ok i go bring you long muscle  rod sweet Wink
you go like am well Grin
Posted: at 7-03-2011 02:15 PM (14 years ago) |
Reply
- Deffney at 7-03-2011 02:17 PM (14 years ago)
(f)
 Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 7-03-2011 02:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 12 13 14 [15]

Featured Discussions