wait sef, wetin concern u inside?
who b u?
why u wan know?
ask d ken himsef nah,
in go tell u.



Posted: at | |
wait sef, wetin concern u inside? who b u? why u wan know? ask d ken himsef nah, in go tell u. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 25-02-2011 09:04 PM for starters ken na... u dey ask me who i be? na me dey manage all the female's 4 dis forum wait sef, wetin concern u inside? who b u? why u wan know? ask d ken himsef nah, in go tell u. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote 9ja pals has been one of my best site, and as far as im alive, im not gonna quit naijapals. Cheesy Cheesy kingtonbrown may God bless you for that for those that are gonna miss me and my comments, I will like to be away for about 3 weeks in preparation for my exams but will come online only once in a blue moon. Cry Cry I gonna miss all my pals, emejuru, soki, mrvoue, terry, kris, Xter, bode, solid, enoibd, stephen, xavexdo5 (fine boy), belogh, emma, olooworlay, jossy, riverniger (man of tmber and carlibre), titi, bisi, fumi, deffney, dacutest, shinapeters, coolandrea, and many others that are not mentioned, im really gonna miss u all. Most importantly, my sweetie, Aborole Kiss Kiss Kiss, im already missing u @ soki, mrvoue, emejuru, xavexdo5................... make una leave my sweetie alone oooooo Angry Angry Angry, cos i dey read una comments and i dey see as una dey toast am Grin Grin Grin Grin, make una take time oooooo Grin Grin i know say some people go yab me, make i throw one joke........ Grin Grin....... Grin Grin....... Grin Grin........... Grin Grin...... Grin...... Grin Grin Grin I dey for my compound one day, one man dey beat him pikin seriously, i walka go there com dey tell the man say ''ha ah! why u dey beat this pikin like this nah'' the man tell me say ''this boy na olodo him be, for class him carry 44 out of 45, na only one person him pass for class; when i was in school, i used to top everyone in the class but i dont know why this boy's own is different'' Then i told the man ''no be like this u go take correct am nah!, u suppose to dey teach am A is for Apple, etc'' na him the man tell me say ''skypon, why u dey talk like this nah, how do u expect me to be teaching this boy A is for Apple'' he turns to his son and said ''Junior, u no fit read A is for Apple?'' Junior answers ''i fit read am'' and the father says ''oya read am'' and Junior starts ''A is for apple, B is for Bapple, C is Capple, D is for Dapple, E is for Eapple............................................, M is for Mipple, N is for Nipple, O is for Opple'' I put my hand for my head, i com talk for my mind say ''heyy, this boy papa go kill am for house today oooooooo'' Junior continues ''V is for Vapple, W is for Wapple, X is for Xapple, Y is for Yapple and Z is for Zapple'' na so him papa look am from head to toe and said ''u get luck say u read am well'' Grin Grin Grin Grin Grin good luck pals Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss skypon take my advice, 4get abolore and leave her4 kenolis and you will pass your exam very wella ![]() your wife go born big head for you ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kingtonbrown on 25-02-2011 10:00 PM Quote from: Abolore05 on 25-02-2011 09:04 PM for starters ken na... u dey ask me who i be? na me dey manage all the female's 4 dis forumwait sef, wetin concern u inside? who b u? why u wan know? ask d ken himsef nah, in go tell u. ![]() ![]() ![]() all female pals here.....this man claim our manager? is it true? Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
NEVER! who dash monkey banana? Replyhin na woman wrapper nah u no see in pix? ![]() ![]() ![]()
| |||||
hehehehehe he go wrap us abi?? ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
it took me so many years to read thissssssssssssssss Reply
| |||||
really? Replyhow old are u now? ![]()
| |||||
since he was born he started reading naaaa hehehe ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
@kelonis, na we get 9japlas ooo Reply@kris, u say i wan thief woman abi? i no blame u, ee be like say u don dey like aborole ![]() ![]() @aborole, na u i love, i no want any other person. If skyppon come, we go clean mouth like say nothing happen. i still dey die for u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Will miss u man ReplyI wish u great success in ur exams Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
goodluck man ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
my wonderful friend.. wish you all the best in your exams oo.. dont bother to read ooo... the best wey I wish you don do... I'll miss you so much too man... Reply
| |||||
:'( :'( :'( :'( :'( :'( ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
make una no dey miss skypoon Replybut why una come like skypoon well well like this? ![]() ![]() ![]() him fry chicken for una? ![]() ![]() ![]() @abolore, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
u dey craze oh, Replyi no u b4? mind ursef na before i call someone to handle u ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: melleske4me on 26-02-2011 10:55 AM @kelonis, na we get 9japlas ooo u must really think highly of ursef@kris, u say i wan thief woman abi? i no blame u, ee be like say u don dey like aborole ![]() ![]() @aborole, na u i love, i no want any other person. If skyppon come, we go clean mouth like say nothing happen. i still dey die for u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() wen wia u registered here? go take a soak ursef for suck-away u go feel better cos i no sure sey u never zaree which one u dey na yaba right abi yaba left? ansa truthfully! ![]() ![]() ![]()
| |||||
you some body dey like you, Replyyou no happy , take time or you old, ![]() ![]()
| |||||
Quote you some body dey like you, abeg live am you no happy , take time or you old, Wink Wink abi you wan chop shakara. ![]()
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest