CHANGE OF NAME (Page 3)

Date: 19-11-2008 1:47 pm (15 years ago) | Author: Kelvin Junior
1 2 [3] 4
- rezimero at 8-12-2008 01:34 PM (15 years ago)
(m)
orezo why you dey high jboy level na.jboy wey never fit chop na im wan give person garri? jboy dey waka market round dey test garri, after e don test beleful, e go drink water, e don chop for that dey be that.
Posted: at 8-12-2008 01:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 8-12-2008 01:35 PM (15 years ago)
(m)
orezo why you dey high jboy level na? jboy wey never fit chop na im wan give person garri? jboy dey waka market round dey test garri, after e don test beleful, e go drink water, e don chop for that day be that.
Posted: at 8-12-2008 01:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 9-12-2008 01:37 PM (15 years ago)
(m)
Rezi see u dey talk, no be una neighbour scent of fry fish u dey sent come drink water put na im be ur lunch?
Posted: at 9-12-2008 01:37 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 9-12-2008 04:03 PM (15 years ago)
(m)
thank GOD if na lunch be that, that means i dey breakfast and supper.
Posted: at 9-12-2008 04:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- amici at 9-12-2008 11:34 PM (15 years ago)
(f)
jboy
nice wrk
very funny joke indeed
bt i still dey vex 4 you
Posted: at 9-12-2008 11:34 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 10-12-2008 10:53 AM (15 years ago)
(m)
una wan divorce b4 una marry? Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-12-2008 10:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 11-12-2008 09:25 AM (15 years ago)
(m)
Rezi why u ey put ur mouth for family matter, na only me and her know why she dey vex for me
emm amici am sorry o, otito kpele o. it wont happen again.
Posted: at 11-12-2008 09:25 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 11-12-2008 09:52 AM (15 years ago)
(m)
Tcheew... Jboy i sorry 4 u...
Posted: at 11-12-2008 09:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-12-2008 10:31 AM (15 years ago)
(m)
jboy (crying) :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( you don go far. your family must hear this
Posted: at 11-12-2008 10:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 11-12-2008 10:51 AM (15 years ago)
(m)
wetin be una own sef bad belle people. Una no like beta thing abi na crime to fall in love.
Posted: at 11-12-2008 10:51 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- kayboy2luv at 2-04-2011 09:18 PM (13 years ago)
(m)
This one make sense die.
Posted: at 2-04-2011 09:18 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Emmagency9 at 2-04-2011 09:25 PM (13 years ago)
(m)
Real naija man. Nice1 poster

Posted: at 2-04-2011 09:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jaolab at 2-04-2011 10:29 PM (13 years ago)
(m)
funny b4 i pass
Posted: at 2-04-2011 10:29 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- jeffrey4u at 2-04-2011 10:33 PM (13 years ago)
(m)
man for survive
Posted: at 2-04-2011 10:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 3-04-2011 06:46 AM (13 years ago)
(m)
ee no sweet

Posted: at 3-04-2011 06:46 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 3-04-2011 02:41 PM (13 years ago)
at all at all
Posted: at 3-04-2011 02:41 PM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 4-04-2011 02:27 PM (13 years ago)
(m)
commot for here jare Angry Angry

Posted: at 4-04-2011 02:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 4-04-2011 02:32 PM (13 years ago)
stay there jare Angry Angry Angry
Posted: at 4-04-2011 02:32 PM (13 years ago) |
Reply
- terryworld at 4-04-2011 02:33 PM (13 years ago)
(m)
Hehehehe

Posted: at 4-04-2011 02:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 7-04-2011 01:12 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  4-04-2011 02:32 PM
stay there jare Angry Angry Angry

u don taste my blow b4?

Posted: at 7-04-2011 01:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4