blessedme at 3-03-2011 10:24 AM (14 years ago) (f) chai!! na wetin this ear sef no go hear and eye no go see see wetin spiritual conji fit cause naa
they were pressed my foot...rubbish Posted: at 3-03-2011 10:24 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mcena at 3-03-2011 10:26 AM (14 years ago) (f) nawa ooooo! Posted: at 3-03-2011 10:26 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
otagermo at 3-03-2011 10:33 AM (14 years ago) (m) to me,not good! not bad!. the emergency one sweet pass the one arranged. at list no heat distorbance for them.in open air hmmmmmm..hope they finish the show before their arrest.the other day was a guy spermed on a lady in the public.pls make una have mercy on the poor guy.it wount happen again. Posted: at 3-03-2011 10:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
otagermo at 3-03-2011 10:35 AM (14 years ago) (m) Sharp sharp work, abeg no blame dem.
you sharrrrrrrrrrrrrrrap there , go and join them in the prison right now shameless peoples see who is talking..terrorist Posted: at 3-03-2011 10:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Peter_Ade at 3-03-2011 10:39 AM (14 years ago) (m) wetin dem dod girl na Posted: at 3-03-2011 10:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vantheo at 3-03-2011 10:41 AM (14 years ago) (m) >>>>>>COMMENT PENDING<<<<<
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 3-03-2011 10:41 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Lekan22 at 3-03-2011 10:42 AM (14 years ago) (m) God help us in this country ooo. Posted: at 3-03-2011 10:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
my God help us for our obodo naija wey we dey
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 3-03-2011 10:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ugobuy at 3-03-2011 10:52 AM (14 years ago) (m) hahahahahahha toooooooooooo sweet to cach fun on the street Posted: at 3-03-2011 10:52 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
wonders shall never end in dis Nija sef! Posted: at 3-03-2011 10:54 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Loveday759 at 3-03-2011 11:06 AM (14 years ago) (m) Boy friend and Girl friend indeed, human being don dey funk like fowl and dogs in the street without shame, God forbid. Posted: at 3-03-2011 11:06 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bafyguy at 3-03-2011 11:32 AM (14 years ago) (m) What happen to the girl, don't you think she should also be in jail? At least they both agree to have done it Posted: at 3-03-2011 11:32 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vantheo at 3-03-2011 11:50 AM (14 years ago) (m) SPIRITUAL SOMETHING
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 3-03-2011 11:50 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dis one na spiritual congi becos wen dis spiritual congi whole man, river niger dey be like kanji dam, that e time no go dey think well............. even for after noon e go dey see stars
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 3-03-2011 11:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xavexdo5 at 3-03-2011 12:08 PM (14 years ago) (m) na all dis kind of nonsence case dem know say dem fit bring up but dey will always neglet the serious cases dat dey are supposed to bring up  nonsence, sending someone to jail for fcuking Posted: at 3-03-2011 12:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i thought they say such activities only happen in the west...hmmm.it seems what happens in the west also affect east,north and south.but sending him to jail.wow thats kindda weird.is that the issue they are suppose to be dealing with??? Posted: at 3-03-2011 12:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mat-James at 3-03-2011 12:26 PM (14 years ago) (m) hehe catchin them at a corner in mushin, let's also entere some corners in the university and find some guilty ones at night. eiyahhh bobo don enter kirikiri, baby dey in her father's house abi? dis judge sef wetin bi dis Posted: at 3-03-2011 12:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
 na wawa...ooooooooo Posted: at 3-03-2011 12:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Saint4J at 3-03-2011 12:44 PM (14 years ago) (m) what a shame! may God help naija youth
Is not a shame Posted: at 3-03-2011 12:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
funke405 at 3-03-2011 01:07 PM (14 years ago) (f) na waooooooooooooooo.holy mary mother of God pray 4 ur children. Posted: at 3-03-2011 01:07 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |