kebella at 3-03-2011 03:26 PM (14 years ago) (f) quote author=xter link=topic=61155.msg1897458#msg1897458 date=1299162270] Pronceess.....shey e dey pepper u ni say I wear designer abi n d advice wey I no give u dey pain u [/quote]i wonder abi she dey like yu
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 3-03-2011 03:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 3-03-2011 03:27 PM (14 years ago) (f) passing Posted: at 3-03-2011 03:27 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 3-03-2011 03:31 PM (14 years ago) (m) Like who?.....abeg ooo, no put me for trouble ooo...u hear for her post say she get heart attack...sorry I mean hot temper
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 3-03-2011 03:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pronceess.....shey e dey pepper u ni say I wear designer abi n d advice wey I no give u dey pain u
U DON SEE WERE PERSON DEY NID EGUNGU CALABAR ADVISE BEFORE.DARKY LIKE U. Posted: at 3-03-2011 03:35 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Like who?.....abeg ooo, no put me for trouble ooo...u hear for her post say she get heart attack...sorry I mean hot temper  EBI LIKE SAY U GET EPILEPSI XTER.OLO RI BURUKU OSHI. Posted: at 3-03-2011 03:36 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 3-03-2011 03:52 PM (14 years ago) (f) Like who?.....abeg ooo, no put me for trouble ooo...u hear for her post say she get heart attack...sorry I mean hot temper 
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 3-03-2011 03:52 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mykelly at 3-03-2011 03:54 PM (14 years ago) (m) hmmmmmmm,very delicate Posted: at 3-03-2011 03:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 3-03-2011 03:57 PM (14 years ago) (m) hmm i dey smell fight..abeg oo make una no let am come in Posted: at 3-03-2011 03:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olumbareal at 3-03-2011 04:01 PM (14 years ago) (m) olu na u sabi that one wey u dey talk ooo
No be quarrel naa?lol Posted: at 3-03-2011 04:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 3-03-2011 04:04 PM (14 years ago) (f) who dey quarrel 4 here huh
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 3-03-2011 04:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I'm being careful here, pls.
When you smile at me, i can't help but feel loved. Posted: at 3-03-2011 04:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 3-03-2011 04:10 PM (14 years ago) (f) olu na u sabi that one wey u dey talk ooo
No be quarrel naa?lol i no follow u quarrel ooo just buy sonthing take come appease d gods wey u offend period laughing in phonetics Posted: at 3-03-2011 04:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 3-03-2011 04:11 PM (14 years ago) (f) I'm being careful here, pls.
wat 4
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 3-03-2011 04:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 3-03-2011 04:13 PM (14 years ago) (f) desires Posted: at 3-03-2011 04:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 3-03-2011 04:17 PM (14 years ago) (m) I c Posted: at 3-03-2011 04:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 3-03-2011 04:18 PM (14 years ago) (f) I C TOO Posted: at 3-03-2011 04:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 3-03-2011 04:19 PM (14 years ago) (f) me 3
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 3-03-2011 04:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
adams933 at 3-03-2011 04:23 PM (14 years ago) (m) desires
What do you desire? Posted: at 3-03-2011 04:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 3-03-2011 04:26 PM (14 years ago) (m) Princess.....abeg u, don't fight me ooo But sorry to say dis ur marriage abi na ur friend own, e don collapse like d wall of jericho
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 3-03-2011 04:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 3-03-2011 04:29 PM (14 years ago) (f)  just lik that
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 3-03-2011 04:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |