wetin go spoil you for calculation?
abi you no do maths for school?
well e fit b say you no go school

Posted: at | |
Quote from: chicanorose on 18-03-2011 03:45 PM abeg ooooooooo make una no spoil me for my mama wetin go spoil you for calculation? abi you no do maths for school? well e fit b say you no go school ![]()
| |||||
Abolore enter joo. Replycome take the calculator , no mind that olodo gurl
| |||||
calculation ko calculation ni Replymake i borrow Steve Snake take give u go do calculation wit that wan me no go spoil chinca for her mama ooooooooooo go look for mrvoue the monkey him sabi that kin calculation ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
nyahahahaha ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
helep me tell them oooooooooooooo Replyme i no sabi do calculation ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Abolore I no want teach all those expired .................... ReplyNa you go get the brain to solve the problem. you no say you get fine things i mean hand writing , come inside na only some hours it will take maths problem solved ![]()
| |||||
oya chicanorose follow emejuru Replyhin go teach u the kin calculation wey hin dey talk ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chicanorose on 18-03-2011 03:59 PM helep me tell them oooooooooooooo me i no sabi do calculation ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I don vex ,i must teach you calculation, after Abolore finish you go enter make i show you how Abolore use solve the maths ![]()
| |||||
Heat dey for inside Replycome make we do math outside eveybody go see take style learn sef wat say u my Oga Olodo boy? u better go enroll for Steve School him sabi teach Grammar well well ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i don come make i go tell my mama say una wan teach me calculation ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Abolore05 on 18-03-2011 04:03 PM oya chicanorose follow emejuru hin go teach u the kin calculation wey hin dey talk ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Abolore 1 Abolore 2 make i no count 3 oooooo, come inside fine babe oya enter na if you lean this maths con solve the calculation i go buy you correct..................... leave chicano i go teach her from your own solution ![]()
| |||||
na now i no say ur MADNESS don return Replycome wia wit u? u wey no sabi anything no fit teach me hw to solve math, if i need solution trust me na professionals i go ask no b poor u Emejuru, better settle for chicano or wia dat gurl wey u toast? Fashy? mtcheeewww
| |||||
Quote from: Abolore05 on 18-03-2011 04:07 PM Heat dey for inside come make we do math outside eveybody go see take style learn sef wat say u my Oga Olodo boy? u better go enroll for Steve School him sabi teach Grammar well well ![]() ![]() ![]() ![]() Oya wait make i on A.c fan,i even open refrigerator down. no tell me say e still dey hot you, abi e still dey hot you? ![]()
| |||||
hold it Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: chicanorose on 18-03-2011 04:09 PM i don come make i go tell my mama say una wan teach me calculation never go tell your mama wait small, make we finish the solution to the calculation, then you go go tell your mama ![]()
| |||||
oyin oshi Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
no. i gats go yell her before una start to teach ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
chicano babe, no allow emejuru get to u Replybetter fire back and stop claimin mummy's gal
| |||||
Quote from: Abolore05 on 18-03-2011 04:14 PM na now i no say ur MADNESS don return come wia wit u? u wey no sabi anything no fit teach me hw to solve math, if i need solution trust me na professionals i go ask no b poor u Emejuru, better settle for chicano or wia dat gurl wey u toast? Fashy? mtcheeewww well well na maths i wan teach you ooooo, i no talk about any gurl ...................., but tell you i no understand any thing here anymore, anyway na joke sorry oooooooo ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hewehewehewehewe Replyi dey laugh for Abolore oooo Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)