


didn't get this one well,
anyway am sure is a mistake ,
well all follow



Posted: at | |
Quote from: Abolore05 on 18-03-2011 04:18 PM oyin oshi ![]() ![]() ![]() didn't get this one well, anyway am sure is a mistake , well all follow ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 18-03-2011 04:22 PM Quote from: Abolore05 on 18-03-2011 04:14 PM na now i no say ur MADNESS don return come wia wit u? u wey no sabi anything no fit teach me hw to solve math, if i need solution trust me na professionals i go ask no b poor u Emejuru, better settle for chicano or wia dat gurl wey u toast? Fashy? mtcheeewww well well na maths i wan teach you ooooo, i no talk about any gurl ...................., but tell you i no understand any thing here anymore, anyway na joke sorry oooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() e don pain u? eyah! so u sef get limit ![]() ![]() ![]() i still dey vex beg me again ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 18-03-2011 04:23 PM hewehewehewehewe i dey laugh for Abolore oooo correct laugh for her , i laugh for all of una ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Abolore05 on 18-03-2011 04:27 PM Quote from: emejuru on 18-03-2011 04:22 PM Quote from: Abolore05 on 18-03-2011 04:14 PM na now i no say ur MADNESS don return come wia wit u? u wey no sabi anything no fit teach me hw to solve math, if i need solution trust me na professionals i go ask no b poor u Emejuru, better settle for chicano or wia dat gurl wey u toast? Fashy? mtcheeewww well well na maths i wan teach you ooooo, i no talk about any gurl ...................., but tell you i no understand any thing here anymore, anyway na joke sorry oooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() e don pain u? eyah! so u sef get limit ![]() ![]() ![]() i still dey vex beg me again ![]() ![]() hehehehe serious one thing i dont do na to vex, so if you think say i vex you lost, you must still collect the calculator by hook or by crook ![]() ![]()
| |||||
u no go beg me first? Replyif u beg me, true true, i go come collect bt u must BEG ME FIRST!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 18-03-2011 04:28 PM Quote from: Deffney on 18-03-2011 04:23 PM hewehewehewehewe i dey laugh for Abolore oooo correct laugh for her , i laugh for all of una ![]() ![]() ![]() ![]() i laugh for her great sense of humor ![]() i dey laugh for u...na u mumu ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
na because i wan go tell my mama na im make you dey laf? Reply![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Deffney on 18-03-2011 04:38 PM Quote from: emejuru on 18-03-2011 04:28 PM Quote from: Deffney on 18-03-2011 04:23 PM hewehewehewehewe i dey laugh for Abolore oooo correct laugh for her , i laugh for all of una ![]() ![]() ![]() ![]() i laugh for her great sense of humor ![]() i dey laugh for u...na u mumu ![]() hehehehe ok i no no say una two yeye reach like this ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 18-03-2011 04:38 PM Quote from: emejuru on 18-03-2011 04:28 PM Quote from: Deffney on 18-03-2011 04:23 PM hewehewehewehewe i dey laugh for Abolore oooo correct laugh for her , i laugh for all of u na ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i laugh for her great sense of humor ![]() i dey laugh for u...na u mumu ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 18-03-2011 04:38 PM Quote from: emejuru on 18-03-2011 04:28 PM Quote from: Deffney on 18-03-2011 04:23 PM hewehewehewehewe i dey laugh for Abolore oooo correct laugh for her , i laugh for all of una ![]() ![]() ![]() ![]() i laugh for her great sense of humor ![]() i dey laugh for u...na u mumu ![]() you laugh at your chicken brain and Abolore great sense of fowl humour ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
see una scatter scatter tooth. Reply
| |||||
really? Reply![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Na now you no say na, ReplyGreat sense of fowl brain , dey una head? ![]()
| |||||
na ur head Reply![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
hehehehe you funny , Replyna una head na!!!!!!!!!!!!!!
| |||||
![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
your tongue go soon drop Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot