Posted: at | |
| |||||
Quote from: blessedme on 18-03-2011 04:11 PM Quote from: MissyBarbie on 18-03-2011 04:07 PM Quote from: blessedme on 18-03-2011 03:52 PM if Goodluck son and Dangote son follow me nko make i still run?? Run for where ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na super glue i go use for them Or powder n lipstick ![]() ![]() Gbam!
| |||||
blessedme HEY NEXT TIME U INSULT MY WIFE I WILL DEAL WITH YU ; YU HEAR NONSENSE Reply![]() ![]() ![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 18-03-2011 04:07 PM Quote from: blessedme on 18-03-2011 03:52 PM if Goodluck son and Dangote son follow me nko make i still run?? Run for where ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na super glue i go use for them Or powder n lipstick CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Quote from: truenaija2 on 18-03-2011 04:12 PM @missy i no too dey fancy money but if d guy sabi no probs i go manage am be be ![]() ![]() You no dey fancy money? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You dey miss oooo See that one wey you fancy....Go soon tire you Buh you can never get tired of money. You can have sex forever....buh money is not forever ooooo
| |||||
@50 shuooooooooooooooooooooooo Reply
| |||||
Quote from: 50scent on 18-03-2011 04:19 PM blessedme HEY NEXT TIME U INSULT MY WIFE I WILL DEAL WITH YU ; YU HEAR NONSENSE d two of una no reach me hand naa![]() ![]() ![]() ![]() u know...am like an iroko tree....no shaking
| |||||
Quote from: esonu on 18-03-2011 04:20 PM Quote from: MissyBarbie on 18-03-2011 04:07 PM Quote from: blessedme on 18-03-2011 03:52 PM if Goodluck son and Dangote son follow me nko make i still run?? Run for where ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na super glue i go use for them Or powder n lipstick If e dey kill true true Ita giwa for don die since I begiiiii.....make i chop the life of ma head While am still a young woman Tomorrow might be too late.
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 18-03-2011 04:20 PM Quote from: truenaija2 on 18-03-2011 04:12 PM @missy i no too dey fancy money but if d guy sabi no probs i go manage am be be ![]() ![]() You no dey fancy money? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You dey miss oooo See that one wey you fancy....Go soon tire you Buh you can never get tired of money. You can have sex forever....buh money is not forever ooooo u sure cos i think the order way round yes i want that one dat is foreva say sex go tire ne i dont thinlk soo but say money dey tire person yes e dey tire just pray say u no dey d situation wey e tire u cos it can b very boring sometimes but with a sexy partner and a guy wey get style lively person nah no dull moments ![]()
| |||||
Quote "Dear women, if an italian man follows you, know that ur beautiful, if a british man follows u, know that ur elegant, if a french man follows u, know that ur romantic, If an american man follows u, know that ur respectful, BUT: if a Nigerian man follows u, RUN!!! RUN! RUN!!!! know that ur A** is in danger! BE WARNED!!! if i follow you with my bis ass, make go buy your coffin because na die ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 18-03-2011 04:24 PM Quote from: MissyBarbie on 18-03-2011 04:20 PM Quote from: truenaija2 on 18-03-2011 04:12 PM @missy i no too dey fancy money but if d guy sabi no probs i go manage am be be ![]() ![]() You no dey fancy money? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You dey miss oooo See that one wey you fancy....Go soon tire you Buh you can never get tired of money. You can have sex forever....buh money is not forever ooooo u sure cos i think the order way round yes i want that one dat is foreva say sex go tire ne i dont thinlk soo but say money dey tire person yes e dey tire just pray say u no dey d situation wey e tire u cos it can b very boring sometimes but with a sexy partner and a guy wey get style lively person nah no dull moments ![]() Cheiiiii ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Babe you don spoil finish Plzzzz am just a small kid ooo No spoil me i beg
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
truenaija and missy wan spoil me ooo Replyabeg i close ma eyes oo
| |||||
hmmmmmmmm Replymy name is kebella ![]() ![]()
| |||||
haaaaaaaaaaaaaaaaaaaa! Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 18-03-2011 09:04 AM "Dear women, if an italian man follows you, know that ur beautiful, if a british man follows u, know that ur elegant, if a french man follows u, know that ur romantic, If an american man follows u, know that ur respectful, BUT: if a Nigerian man follows u, RUN!!! RUN! RUN!!!! know that ur A** is in danger! BE WARNED!!! When e Reach to Copy and Paste Rubbish thing, dem go see yu be4 na WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
lol Reply
| |||||
Quote from: Kennee on 18-03-2011 04:52 PM Quote from: sophiebaby on 18-03-2011 09:04 AM "Dear women, if an italian man follows you, know that ur beautiful, if a british man follows u, know that ur elegant, if a french man follows u, know that ur romantic, If an american man follows u, know that ur respectful, BUT: if a Nigerian man follows u, RUN!!! RUN! RUN!!!! know that ur A** is in danger! BE WARNED!!! When e Reach to Copy and Paste Rubbish thing, dem go see yu be4 na ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
|
Wike Narrates How Fubara Came With Two APC Govs To Beg Him Amid Rivers Crisis
EFCC Roars, Vows Tompolo Is Not Above The Law And Will Be Prosecuted
Ex Madrid Player, Xabi Alonso Seals Managerial Move To Real Madrid As Ancelotti Bows Out
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers