HOPEA23 at 21-03-2011 08:08 PM (13 years ago) (f) hahahhahahah @fly..yeah i guess soo..nice plz take gud care of him for me..plz..nor make all these yeye girls wa dey this forum touch him..e'g KB and the rest of dem...i nor trust dem hands..okie...and always be a gud wife for my brother..or else. or else wot? of course naaa come nor make me take my hubby from you..weting dey worry you..na because i dey look you self..meanwhile,or else i go teach you the real nigeria beating.. ahahaha u tink say i no fit break bottle for ur head? abeg ooo commot for road hahhaha my brother don tire for your body..see as u dey write for pigin..thumb up bro,s..tell him i dey hail for him...make sure u teach my baby how to speack in pigin ..okie
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 21-03-2011 08:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 21-03-2011 08:09 PM (13 years ago) (m) waznt talkin to yu madam
ok.But rily not all women r lookin for sex in a black man.ohh plz......so what else are they looking? a different kind of relationship..Personaly i can not date a Belgian man bcos of their ways and thinking. It is difficult to find a God fearing man here, and also bcos i wud get bored wit him.... I didnt date an Nigerian man for sex, but for his personality..rily. U tink say ppl like me and BS dey luk for sex machine
..nope!i don't think so.. why u say so ? u ask whether u and bs are looking for sex machine...i then say, nope!...abi na lie Posted: at 21-03-2011 08:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Some ignorant white people will never leave their racist mentality. The boy is handsome, he is well educated. All those racists should go and hang themselves if they like. My boy, enjoy the girl very well and don't relent. Posted: at 21-03-2011 08:09 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
hahahhahahah @fly..yeah i guess soo..nice plz take gud care of him for me..plz..nor make all these yeye girls wa dey this forum touch him..e'g KB and the rest of dem...i nor trust dem hands..okie...and always be a gud wife for my brother..or else.
or else wot? of course naaa come nor make me take my hubby from you..weting dey worry you..na because i dey look you self..meanwhile,or else i go teach you the real nigeria beating.. ahahaha u tink say i no fit break bottle for ur head? abeg ooo commot for road hahhaha my brother don tire for your body..see as u dey write for pigin..thumb up bro,s..tell him i dey hail for him...make sure u teach my baby how to speack in pigin ..okie no shaking Posted: at 21-03-2011 08:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 21-03-2011 08:11 PM (13 years ago) (m) waznt talkin to yu madam
ok.But rily not all women r lookin for sex in a black man.ohh plz......so what else are they looking? hope, maybe they are looking for fcuk buddy..i called them.. Reserved For African Men only (RFAMO) ..abeg.,,nor kill me with laff..i dey beg you my dear no die...i still need you....if u see how dose mum take dey follow person here u go pity dere life... lol..make una dey help dem na..that why una be men...abi the thing wa dey under there nor dey work? i know dey talk dat type of story.....dere men dey do black racist while d women dey flock around Black men like bees..rubish
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 21-03-2011 08:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
interpo77 at 21-03-2011 08:12 PM (13 years ago) (m) , was lafin and rooling on flour, so we be intl gbazaqueen na Posted: at 21-03-2011 08:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 21-03-2011 08:13 PM (13 years ago) (f) waznt talkin to yu madam
ok.But rily not all women r lookin for sex in a black man.ohh plz......so what else are they looking? hope, maybe they are looking for fcuk buddy..i called them.. Reserved For African Men only (RFAMO) ..abeg.,,nor kill me with laff..i dey beg you my dear no die...i still need you....if u see how dose mum take dey follow person here u go pity dere life... lol..make una dey help dem na..that why una be men...abi the thing wa dey under there nor dey work? i know dey talk dat type of story.....dere men dey do black racist while d women dey flock around Black men like bees..rubish oki
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 21-03-2011 08:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
abbeyy74 at 21-03-2011 08:14 PM (13 years ago) (f) INSTEAD OF THEM TO BE HAPPY THAT MISS IRELAND IS DATING A BLACK MAN A, THEY ARE GRUMBLING. A TIME IS COMING WHEN WHITE PEOPLE ARE GOING TO BE BEGING BLACKS 4 DATING AND MARRIAGES.
o ga no bi small thing o Posted: at 21-03-2011 08:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
whome at 21-03-2011 08:15 PM (13 years ago) (f) Those racist sucks Posted: at 21-03-2011 08:15 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
interpo77 at 21-03-2011 08:17 PM (13 years ago) (m) Some ignorant white people will never leave their racist mentality. The boy is handsome, he is well educated. All those racists should go and hang themselves if they like. My boy, enjoy the girl very well and don't relent.
they never see TDB hammaring, just go one round na, they don tire till thy kingdon come, taste balck and no more white dude Posted: at 21-03-2011 08:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
interpo77 at 21-03-2011 08:19 PM (13 years ago) (m) Those racist sucks
u dey mind them how doing fine gul? Posted: at 21-03-2011 08:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
proly at 21-03-2011 08:19 PM (13 years ago) (f) dnt mind dem joooooooooooo Posted: at 21-03-2011 08:19 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
abbeyy74 at 21-03-2011 08:27 PM (13 years ago) (f) waznt talkin to yu madam
ok.But rily not all women r lookin for sex in a black man.ohh plz......so what else are they looking? a different kind of relationship..Personaly i can not date a Belgian man bcos of their ways and thinking. It is difficult to find a God fearing man here, and also bcos i wud get bored wit him.... I didnt date an Nigerian man for sex, but for his personality..rily. U tink say ppl like me and BS dey luk for sex machine?definately das the number 1 thing una dey look 4 from our black brothers na the congji now Posted: at 21-03-2011 08:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 21-03-2011 08:29 PM (13 years ago) (f) waznt talkin to yu madam
ok.But rily not all women r lookin for sex in a black man.ohh plz......so what else are they looking? a different kind of relationship..Personaly i can not date a Belgian man bcos of their ways and thinking. It is difficult to find a God fearing man here, and also bcos i wud get bored wit him.... I didnt date an Nigerian man for sex, but for his personality..rily. U tink say ppl like me and BS dey luk for sex machine?definately das the number 1 thing una dey look 4 from our black brothers na the congji now lol
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 21-03-2011 08:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
derbi at 21-03-2011 08:35 PM (13 years ago) (m) so since i leave that europe come naija so this people never still chainge when ireland start this their madness, im be like say i go carry my kpale go that ireland go inpregnate thos thier small small under 20 doughters those once wey dey drink beer 4 club like water o boy no mind enjoy ur self why it last... Posted: at 21-03-2011 08:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ajento at 21-03-2011 08:35 PM (13 years ago) (m) I beg who knows this guys phone number and website, make una tell them say make them fix their wedding quick quick, I dey ready to sponsor them immediately so that them oyibo go go hang themselves. In fact this bros na ura atu akwara. Carry go I beg! Posted: at 21-03-2011 08:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 21-03-2011 08:38 PM (13 years ago) (f) thatz my half- brother
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 21-03-2011 08:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Gud to know.....sha Posted: at 21-03-2011 08:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 21-03-2011 08:48 PM (13 years ago) (m) To hell with all those white ghost Posted: at 21-03-2011 08:48 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
kebella at 21-03-2011 08:50 PM (13 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 21-03-2011 08:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |