No make mouth ooo, becos wetin me get strong pass dat ur plastic snake.......lol
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 26-03-2011 11:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
plastic snake...............
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 26-03-2011 12:04 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
chik001 at 26-03-2011 12:05 PM (13 years ago) (m) If you are in NP and you haven't noticed these people then you haven't started. I beg if i put ur name here, we no dey fight i just dey acknowledge you. I hail o Divineproject- mother of post, always plays it cool. Sophiebaby- naughtiest NP Flymamacita- knows how to turn a post in to a chat room Bittersweet- rare but there Princedcafe- Mr PDS/ Dirty kid- always joking around Kennee- king of the confession section and king of insultive comments Youngstoriez- just popular Mallorca- just popular Kebella - the tigeress nametalkam- king of news 50 cent- mr popular Onyin- Esonu- Kenolis- Hopea23- Qunodinga- Sweetrae- Onyiis- Peter Ade- Hard-on- king of the 18+ forum PreetyInstinct- Blessedme- and so on and so forth, if you know some more, please drop their names. Una i hail o.
...since my name no dey line up...that means you have not noticed...then you haven't started... Posted: at 26-03-2011 12:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 26-03-2011 03:28 PM (13 years ago) (m) lol, unfortunately for you, you cant drink it becos u are behind the bars........
haaaaah very serious ooo Posted: at 26-03-2011 03:28 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 26-03-2011 03:32 PM (13 years ago) (m) LOL, superdiva you and ajanni no well at all....una don drink kaikai..........
you don start again ? you know me now i will give you back now , a trailer loaded what else you will tell the person who gave you the tiltle ? and wetin be kaikai sef ? i knows OTA PIA-PIA Posted: at 26-03-2011 03:32 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
LOL, superdiva you and ajanni no well at all....una don drink kaikai..........
you don start again ? you know me now i will give you back now , a trailer loaded what else you will tell the person who gave you the tiltle ? and wetin be kaikai sef ? i knows OTA PIA-PIA Ota pia-pia and kai-kai na d same thing. Infact it is better to drink ota pia-pia than kai-kai sef. Posted: at 26-03-2011 03:40 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
LOL, superdiva you and ajanni no well at all....una don drink kaikai..........
you don start again ? you know me now i will give you back now , a trailer loaded what else you will tell the person who gave you the tiltle ? and wetin be kaikai sef ? i knows OTA PIA-PIA hahahaha.......kai kai na local gin na.......when person wey him head no strong drink am, e go dey misyarn, no mind this babe wey dey above me oo........she don drink acid join the kai kai and ota pia pia, dats why she dey misyarn.......lol
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 26-03-2011 03:50 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 26-03-2011 04:12 PM (13 years ago) (m) Reply |
ajanni at 26-03-2011 04:13 PM (13 years ago) (m) LOL, superdiva you and ajanni no well at all....una don drink kaikai..........
you don start again ? you know me now i will give you back now , a trailer loaded what else you will tell the person who gave you the tiltle ? and wetin be kaikai sef ? i knows OTA PIA-PIA Ota pia-pia and kai-kai na d same thing. Infact it is better to drink ota pia-pia than kai-kai sef. ok ooo, how many drums you needed? Posted: at 26-03-2011 04:13 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
LOL, superdiva you and ajanni no well at all....una don drink kaikai..........
you don start again ? you know me now i will give you back now , a trailer loaded what else you will tell the person who gave you the tiltle ? and wetin be kaikai sef ? i knows OTA PIA-PIA hahahaha.......kai kai na local gin na.......when person wey him head no strong drink am, e go dey misyarn, no mind this babe wey dey above me oo........she don drink acid join the kai kai and ota pia pia, dats why she dey misyarn.......lol Ahhh! my sister, after I help u answer question, na yab u come dey yab me? O ma se o. Posted: at 26-03-2011 06:23 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
LOL, superdiva you and ajanni no well at all....una don drink kaikai..........
you don start again ? you know me now i will give you back now , a trailer loaded what else you will tell the person who gave you the tiltle ? and wetin be kaikai sef ? i knows OTA PIA-PIA Ota pia-pia and kai-kai na d same thing. Infact it is better to drink ota pia-pia than kai-kai sef. ok ooo, how many drums you needed? Me I no need am now. Na u ask question, naim I do aproko give u answer. Abi I no try? Posted: at 26-03-2011 06:24 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 26-03-2011 10:31 PM (13 years ago) (m) Reply |
Infact my bro, I don learn my lesson the hard way. Posted: at 28-03-2011 08:57 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 28-03-2011 11:06 PM (13 years ago) (m) Reply |
dirtykid at 28-03-2011 11:42 PM (13 years ago) (m) If you are in NP and you haven't noticed these people then you haven't started. I beg if i put ur name here, we no dey fight i just dey acknowledge you. I hail o Divineproject- mother of post, always plays it cool. Sophiebaby- naughtiest NP Flymamacita- knows how to turn a post in to a chat room Bittersweet- rare but there Princedcafe- Mr PDS/ Dirty kid- always joking around Kennee- king of the confession section and king of insultive comments Youngstoriez- just popular Mallorca- just popular Kebella - the tigeress nametalkam- king of news 50 cent- mr popular Onyin- Esonu- Kenolis- Hopea23- Qunodinga- Sweetrae- Onyiis- Peter Ade- Hard-on- king of the 18+ forum PreetyInstinct- Blessedme- and so on and so forth, if you know some more, please drop their names. Una i hail o.
Awwwww let me joking Muah you , I hail you back with cold bottle of Malta Guinness
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 28-03-2011 11:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 29-03-2011 08:25 AM (13 years ago) (m) why? Posted: at 29-03-2011 08:25 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
superdiva at 29-03-2011 11:14 AM (13 years ago) (f) chikOO1 who u be? Dorti pikin i hail back and grandma DP i drink opeimu, we no get kai kai for here. Posted: at 29-03-2011 11:14 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
shaoyang at 29-03-2011 11:37 AM (13 years ago) (m) Since you didn't mention Waco u never even begin.......... that guy na real all time favorite Posted: at 29-03-2011 11:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 29-03-2011 11:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Flog who?........bia I go wounjure you ooo......I go even collect dat cane for ur hand take flog you wella and I no go stop until I tire.........
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 29-03-2011 12:43 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |