Tattoos (Page 32)

Date: 23-11-2008 6:21 pm (16 years ago) | Author: Esther Okure
1 ... 29 30 31 [32] 33 34 35 ... 37
- blackspotz at 29-12-2008 11:27 AM (16 years ago)
(m)
Oh sorry ooo
Posted: at 29-12-2008 11:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lovelacetito at 29-12-2008 11:28 AM (16 years ago)
(f)
u too fat de tire go soon bust
Posted: at 29-12-2008 11:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackspotz at 29-12-2008 11:29 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: luvvy on 29-12-2008 11:25 AM
@ lovelacetito u no kno say dat chair get tire
Oh i think say na spring e get
Posted: at 29-12-2008 11:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lovelacetito at 29-12-2008 11:30 AM (16 years ago)
(f)
hmmmm
Posted: at 29-12-2008 11:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackspotz at 29-12-2008 11:34 AM (16 years ago)
(m)
When u got stop dis hummm, huh thing sef?
Posted: at 29-12-2008 11:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- luvvy at 29-12-2008 11:35 AM (16 years ago)
(m)
blackspotz why u dey tell me when i never fall from my chair, for the past six years wey u don dey knee down sey ur teacher no go forgive u?
Posted: at 29-12-2008 11:35 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lovelacetito at 29-12-2008 11:37 AM (16 years ago)
(f)
lol
Posted: at 29-12-2008 11:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackspotz at 29-12-2008 11:39 AM (16 years ago)
(m)
I no understand wetin u yan
Posted: at 29-12-2008 11:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackspotz at 29-12-2008 11:41 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: lovelacetito on 29-12-2008 11:37 AM
lol
What u laughing @?
Posted: at 29-12-2008 11:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lovelacetito at 29-12-2008 11:41 AM (16 years ago)
(f)
u na
Posted: at 29-12-2008 11:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- luvvy at 29-12-2008 11:46 AM (16 years ago)
(m)
is not easy to wear black and kneel down for good six years blackspotz u dey try oooooo
Posted: at 29-12-2008 11:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lovelacetito at 29-12-2008 11:47 AM (16 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 29-12-2008 11:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackspotz at 29-12-2008 11:52 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: lovelacetito on 29-12-2008 11:41 AM
u na
I be comedian
Posted: at 29-12-2008 11:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lovelacetito at 29-12-2008 11:53 AM (16 years ago)
(f)
4 where?/ 4 bush???
Posted: at 29-12-2008 11:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackspotz at 29-12-2008 11:55 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: luvvy on 29-12-2008 11:46 AM
is not easy to wear black and kneel down for good six years blackspotz u dey try oooooo
If e easy na setup.. My master is the best
Posted: at 29-12-2008 11:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackspotz at 29-12-2008 12:00 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lovelacetito on 29-12-2008 11:53 AM
4 where?/ 4 bush???
For my hood
Posted: at 29-12-2008 12:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lovelacetito at 29-12-2008 12:01 PM (16 years ago)
(f)
ohhhhh....bush hood ABI..okkk ohh
Posted: at 29-12-2008 12:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackspotz at 29-12-2008 12:04 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lovelacetito on 29-12-2008 12:01 PM
ohhhhh....bush hood ABI..okkk ohh
Wait till u check em out
Posted: at 29-12-2008 12:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blackspotz at 29-12-2008 12:07 PM (16 years ago)
(m)
U will know im living large
Posted: at 29-12-2008 12:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lovelacetito at 29-12-2008 12:08 PM (16 years ago)
(f)
GOD FORBID
Posted: at 29-12-2008 12:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 29 30 31 [32] 33 34 35 ... 37

Featured Discussions