U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY (Page 9)

Date: 24-11-2008 6:00 am (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 ... 6 7 8 [9] 10
- Emmanuel4christ at 9-01-2009 01:10 AM (15 years ago)
(m)
which gift una don start again....
Posted: at 9-01-2009 01:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- baloo at 9-01-2009 01:14 AM (15 years ago)
(m)
i dey come oo
op sey Abacha na d chairman of d day
Posted: at 9-01-2009 01:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- eyenakwaibom at 9-01-2009 04:47 AM (15 years ago)
(m)
wonders  will surely end
Posted: at 9-01-2009 04:47 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 9-01-2009 04:51 AM (15 years ago)
(m)
na u b God
Posted: at 9-01-2009 04:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Edwizzie at 9-01-2009 05:22 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: segxi on  9-01-2009 04:51 AM
na u b God
Na wa o! e be like say you just dey follow this guy to anywhere e go so that you go attack am. Pity abeg.
Posted: at 9-01-2009 05:22 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 9-01-2009 05:27 AM (15 years ago)
(m)
na d guy dey follow me o, no b me dey follow am
Posted: at 9-01-2009 05:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Edwizzie at 9-01-2009 05:47 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: segxi on  9-01-2009 05:27 AM
na d guy dey follow me o, no b me dey follow am
oh! I see. Run leave am na.
Posted: at 9-01-2009 05:47 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- segxi at 9-01-2009 07:12 AM (15 years ago)
(m)
how I go run, na to carry gun pursue am remain na
Posted: at 9-01-2009 07:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 9-01-2009 01:50 PM (15 years ago)
(m)
make una no they talk of gun 4 here oooooooo
Posted: at 9-01-2009 01:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Donmicheal at 9-01-2009 01:53 PM (15 years ago)
(m)
abeg watin con be your own
Posted: at 9-01-2009 01:53 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmanuel4christ at 9-01-2009 01:59 PM (15 years ago)
(m)
ha na fight u con fight 4 here i beg na new year we they ooooo if u wan fight make i take u go stadium....
Posted: at 9-01-2009 01:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 10-01-2009 09:50 AM (15 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 10-01-2009 09:50 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 10-01-2009 10:39 AM (15 years ago)
(m)
onyi, the party never finish?
Posted: at 10-01-2009 10:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 11-01-2009 08:03 PM (15 years ago)
(m)
watin u want again na hhhhaa ba abbi u want another thing else  that party tell ur mind no dey shy.....come on talk am u be man.......
Posted: at 11-01-2009 08:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 12-01-2009 12:25 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 10-01-2009 10:39 AM
onyi, the party never finish?

ahh..rezi darling!  merry xmas & happy new year, u don come back? welcome oo
Posted: at 12-01-2009 12:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 12-01-2009 05:41 PM (15 years ago)
(m)
ohhhh na soooo bbut una no tell me na say........
Posted: at 12-01-2009 05:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 12-01-2009 08:12 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 12-01-2009 12:25 PM
Quote from: rezimero on 10-01-2009 10:39 AM
onyi, the party never finish?

ahh..rezi darling!  merry xmas & happy new year, u don come back? welcome oo
I MISSED YOU OHHHHHHHHHHH
Posted: at 12-01-2009 08:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 13-01-2009 10:18 AM (15 years ago)
(m)
hmm
Posted: at 13-01-2009 10:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fredai at 13-01-2009 12:47 PM (15 years ago)
(m)
Onyinye, e dey like say we go change venue 4 dis ya party wey no dey finish o. Maybe my own theatre go do. I get alot of dance, musical and surgical equipment for beautiful and strip dancers like u. My operation na one in town. Dr ooo...aah na hin be my name. So hurry change am to my theatre, i dey wait.
Posted: at 13-01-2009 12:47 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- onyinyenaija at 13-01-2009 05:33 PM (15 years ago)
(f)
@Fredai u no read that IV well u for know say strip dancers na d side attraction no be onyinye/  abi u need eye glass?
Posted: at 13-01-2009 05:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10