Keep enough take-aways for the singles. Anything on skirt will be okey by me. anything on skirt ok na! my Teddy is on skirt... sure u'll like it wella Posted: at 27-12-2008 10:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi...just point it out clear.. abi u dey fear  Sho, na me u dey follow talk so o. Me dey fear. Just give me idea of wetin u want make I help u get am, otherwise na dildo I go send segxi...now i really see say u like me well well.. only show me ur sexy face it's enough gift for me...lol Posted: at 27-12-2008 10:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mmmmmmm (clears throat....coughs...)
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 27-12-2008 10:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezi get cough juice... sorry cough tablets for em pharmacy... Posted: at 27-12-2008 12:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 27-12-2008 06:20 PM (16 years ago) (m) Ok na I go show u, after xmas as we still dey celebrate na, me ma sef dey mood so after every every, ma pics go come up. Hope say ur byday no go don pass by then. Sillyjokker: U don use cofta ? Posted: at 27-12-2008 06:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@segxi which kind mood u dey now? Posted: at 27-12-2008 06:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 27-12-2008 06:49 PM (16 years ago) (m) u don dey fall my hand small small o, this talk wey u & orezo dey do no go with me at all Posted: at 27-12-2008 06:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 27-12-2008 07:59 PM (16 years ago) (m) Reply |
segxi at 27-12-2008 08:03 PM (16 years ago) (m) ehn ehn, I hope say raincoat dey too o Posted: at 27-12-2008 08:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 27-12-2008 08:36 PM (16 years ago) (m) how many containers you want? Posted: at 27-12-2008 08:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 27-12-2008 11:08 PM (16 years ago) (m) I fit get like 3 containers. Emm na credit o. Posted: at 27-12-2008 11:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 28-12-2008 12:27 AM (16 years ago) (m) na cash and carry. money for hand, back 4 ground Posted: at 28-12-2008 12:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ehn ehn, I hope say raincoat dey too o
wetin bring rain coat for cough juice matter... abi rain still dey fall now Posted: at 6-01-2009 05:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u see...... i talk say she strong i see her 4 dream say she strong well well make all of una dey prepare ooooooooo i don go Posted: at 7-01-2009 07:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
FunkyKing at 7-01-2009 10:07 PM (16 years ago) (m) Onyi, dis your birthday no dey finish? Me I think say d birthday don pass but u still dey accept birthday gift. Na wa 4 you oooooooo!
Life is too short........ live right while you still can Posted: at 7-01-2009 10:07 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 8-01-2009 02:37 AM (16 years ago) (m) u don dey fall my hand small small o, this talk wey u & orezo dey do no go with me at all
Cum y u dey run... Are u not carried enuff for the task? Posted: at 8-01-2009 02:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 8-01-2009 02:40 AM (16 years ago) (m) i no dey run na, i dey kampe Posted: at 8-01-2009 02:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 8-01-2009 02:44 AM (16 years ago) (m) but na u use ur mouth talk sey u no strong for theat kind level na.... Posted: at 8-01-2009 02:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Onyi, dis your birthday no dey finish? Me I think say d birthday don pass but u still dey accept birthday gift. Na wa 4 you oooooooo!
birthday dey finish? i never kpeme na, i still dey exist, expecting ur own gift... Posted: at 8-01-2009 07:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
segxi at 8-01-2009 12:37 PM (16 years ago) (m) u don see my gift Posted: at 8-01-2009 12:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |