U ARE INVITED TO MY BIRTHDAY (Page 6)

Date: 24-11-2008 6:00 am (16 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10
- onyinyenaija at 11-12-2008 04:40 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: kido123 on 10-12-2008 06:24 PM
wetin size1 bring?...

bring from Jos? u no see say dem dey fight there? na so u sabi ask small pikin question... e for carry one corpse come for you... Huh? Huh?
Posted: at 11-12-2008 04:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 11-12-2008 09:58 AM (16 years ago)
(m)
Kido... U too like osho free things... Wetin u want u want make size1 bring come for u???
Posted: at 11-12-2008 09:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 11-12-2008 10:11 AM (16 years ago)
(m)
y una dey answer kido na? una don 4get say na small pikin?
Posted: at 11-12-2008 10:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 11-12-2008 11:23 AM (16 years ago)
(f)
how is it going guys and ladyz. hope preparation is still in top gear...

Posted: at 11-12-2008 11:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 11-12-2008 02:48 PM (16 years ago)
(m)
i thank una 4 de prayers, keep up de gud work
Posted: at 11-12-2008 02:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 11-12-2008 03:00 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 11-12-2008 09:58 AM
Kido... U too like osho free things... Wetin u want u want make size1 bring come for u???


wetin do kilishi?.....  Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 11-12-2008 03:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 11-12-2008 03:00 PM (16 years ago)
(f)
u are welcome brosie. Smiley
Posted: at 11-12-2008 03:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 11-12-2008 03:04 PM (16 years ago)
(m)
Kido123, u fit kom take de kilishe here in just make de mallam dem remove ur head
Posted: at 11-12-2008 03:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 13-12-2008 04:47 AM (16 years ago)
(f)
size1 and kido wetin be kilishe... huh! make una no dey speak in parables here...
Posted: at 13-12-2008 04:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 13-12-2008 09:47 AM (16 years ago)
(m)
kido, kilishi (awoof) dey run belle oh
Posted: at 13-12-2008 09:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 13-12-2008 12:06 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: onyinyenaija on 13-12-2008 04:47 AM
size1 and kido wetin be kilishe... huh! make una no dey speak in parables here...

Oyin, kilishi na dry meat wey hausa pple dey sell. Abi, Size 1 and kido no be that one una mean?

Posted: at 13-12-2008 12:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 13-12-2008 02:42 PM (16 years ago)
(f)
sillyjokker dis guys slangs dey tire me.. e fit no be dat one...
Posted: at 13-12-2008 02:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 13-12-2008 02:48 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: onyinyenaija on 13-12-2008 02:42 PM
sillyjokker dis guys slangs dey tire me.. e fit no be dat one...

Na im be say dem go soon "construct" their diksionary

Posted: at 13-12-2008 02:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 14-12-2008 01:28 PM (16 years ago)
(f)
  Grin Grin Grin Grin Cool Cool Cool Cool
Posted: at 14-12-2008 01:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 14-12-2008 06:28 PM (16 years ago)
(m)
Sillyjoker... I know sey na u go first buy the Diksionary...
Posted: at 14-12-2008 06:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 15-12-2008 10:30 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 13-12-2008 09:47 AM
kido, kilishi (awoof) dey run belle oh

tell am ooh, cos if u kom Jos to colect kilishi hmm @ ur own risk oohh. cos we here we get no go area
Posted: at 15-12-2008 10:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 15-12-2008 05:42 PM (16 years ago)
(m)
tell am make e hear
Posted: at 15-12-2008 05:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 16-12-2008 10:40 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: size1 on 15-12-2008 10:30 AM
Quote from: rezimero on 13-12-2008 09:47 AM
kido, kilishi (awoof) dey run belle oh

tell am ooh, cos if u kom Jos to colect kilishi hmm @ ur own risk oohh. cos we here we get no go area

come oh! emm... size1 u still dey for dat Jos..huh? wetin u still dey do there...abi inyamiri wey u keep there no gree make u come back... na ya head dey important... Angry
Posted: at 16-12-2008 10:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 20-12-2008 11:22 AM (16 years ago)
(f)
 Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool Cool
Posted: at 20-12-2008 11:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 22-12-2008 12:43 AM (16 years ago)
(m)
make u tell am
Posted: at 22-12-2008 12:43 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 10

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)

  2. What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost

  3. Moment A Man Stole iPhone 14 Pro Max & Samsung Phone While Salesgirls Were in Deep Sleep

  4. JAMB Set to Release 2025 UTME Results Today

  5. President Tinubu Approves The Appointment of Ms. Usoro Akpabio as MD of SSDC

  6. IPOB Leader, Nnamdi Kanu Clears The Air On His Role in 2020 #EndSARS Protest

  7. Man Madu Simon Arrested As NAFDAC Bust Lagos Outlet Where Expired Drinks Are Sold (VID)

  8. Resolve The Crisis in Your Party First Before Talking About Nigeria - Akpabio Tackles Peter Obi


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody

  4. Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break

  5. Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)

  6. NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday

  7. Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup

  8. FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)

  9. "Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba

  10. #FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest


TOP MEMBERS:

Featured Discussions