COUNTRY HARD O.

Date: 24-11-2008 11:49 am (16 years ago) | Author: Kelvin Junior
[1] 2 3
- at 24-11-2008 11:49 AM (16 years ago)
(m)
I remember those days for mama put when we dey go by akpu chop. E get this particular guy, the guy go buy 10 naira akpu with no meat, later the guy go dey complain say soup no reach, dem go give am more soup still yet im go say soup reach. Na im one day the woman wey get the restuarant come decide to watch this guy, she come tell herself say she go know wetin dey finish this guy soup whether na lick im dey lick the soup she go know today. When the guy come the next day, as usual im order for more soup not knowing say this guy dey bring seven extra Akpu from house take tidy the soup. When the woman notice am ehh na so she take mortar chase the guy.
BUT NA THE GUY FAULT?

Posted: at 24-11-2008 11:49 AM (16 years ago) | Upcoming
- Henry1759 at 24-11-2008 12:27 PM (16 years ago)
(m)
Hmmmm na wa for some kind jokes oh!  na which person we go laf now? D guy or d mama put Huh?
Posted: at 24-11-2008 12:27 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 24-11-2008 12:34 PM (16 years ago)
(m)
jboy, wetin be dis na? Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 24-11-2008 12:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 24-11-2008 01:18 PM (16 years ago)
(f)
very funny, i laugh sote i wan pee for pant.
 Jjoy abeg keep it up joo!
Posted: at 24-11-2008 01:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 24-11-2008 05:05 PM (16 years ago)
(m)
@rezi i know say u don dey find this kind opportunity since and i purposely give am to u. But nevertheless one man's meat is anoda man's poison.
@kennycynth u d bomb. e clear say u like beta thing
Posted: at 24-11-2008 05:05 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- HOCKIESS at 24-11-2008 05:39 PM (16 years ago)
(m)
na WAOOOOO OR THIS KAI JOKE I SORRY 4 YOU JBOY4SHEZO
Posted: at 24-11-2008 05:39 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- kido123 at 24-11-2008 06:08 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kennycynth on 24-11-2008 01:18 PM
very funny, i laugh sote i wan pee for pant.
 Jjoy abeg keep it up joo!

wetin be dis now? jboy dis wan na joke abi memory verse? kenny na wa for yu o!
Posted: at 24-11-2008 06:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 24-11-2008 06:25 PM (16 years ago)
(m)
Jboy!!!
Posted: at 24-11-2008 06:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 24-11-2008 06:58 PM (16 years ago)
(m)
comot there. na who you wan use levels for? u don f**k up, u no gree? Grin Grin Grin
Posted: at 24-11-2008 06:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 24-11-2008 07:03 PM (16 years ago)
(m)
Jboy dis joke is funny...but its a true confession..about your childhood bad habit....using soupless fufu to romance mama put soup with three raised to power zero meet...yebariba...
Posted: at 24-11-2008 07:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 25-11-2008 08:20 AM (16 years ago)
(f)
grin how u come understand this joke sotee u take geometric equation to summerize d chapter...hmm!!... i suspect something... Shocked Shocked Shocked
Posted: at 25-11-2008 08:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 25-11-2008 08:39 AM (16 years ago)
(m)
Onyin wetin u dey try talk now.
Posted: at 25-11-2008 08:39 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- HOCKIESS at 25-11-2008 09:45 AM (16 years ago)
(m)
YOUR CASE HAS BEEN FINALISE NU ADDICTION NU SUBPRACTION CASE DISMISS BY JUDGE
Posted: at 25-11-2008 09:45 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- rezimero at 25-11-2008 12:25 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: HOCKIESS on 25-11-2008 09:45 AM
YOUR CASE HAS BEEN FINALISE NU ADDICTION NU SUBPRACTION CASE DISMISS BY JUDGE
abeg make una help ask hockiess which langua e dey type
Posted: at 25-11-2008 12:25 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 25-11-2008 06:39 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 25-11-2008 08:20 AM
grin how u come understand this joke sotee u take geometric equation to summerize d chapter...hmm!!... i suspect something... Shocked Shocked Shocked


I USED EXPONETIAL EQUATION.....and i also assume your expectation is a mutually exclusive event...let me hear am..
Posted: at 25-11-2008 06:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOCKIESS at 26-11-2008 07:30 PM (16 years ago)
(m)
GRIN YOU GET FOURTH
Posted: at 26-11-2008 07:30 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Toks-E at 26-11-2008 11:57 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 24-11-2008 12:34 PM
jboy, wetin be dis na? Angry Angry Angry Angry Angry

upside down smiling

Posted: at 26-11-2008 11:57 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- leschique at 27-11-2008 12:14 AM (16 years ago)
(f)
quite funny. at least the soup was worth the ten naira fufu.......? or is that 80?Huh???
Posted: at 27-11-2008 12:14 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- baby_gurl at 27-11-2008 02:17 AM (16 years ago)
(f)
leschique thanks man. People wey say e no funny, no mind them they neva stay for getto so dem no know how e dey be.
Posted: at 27-11-2008 02:17 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- rezimero at 27-11-2008 02:09 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: baby_gurl on 27-11-2008 02:17 AM
leschique thanks man. People wey say e no funny, no mind them they neva stay for getto so dem no know how e dey be.
you no wetin dem dey call ghetto. you dey make mouth for here
Posted: at 27-11-2008 02:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions