My sister no mind am,
him wan make i run comot here
Posted: at | |
Quote from: Sharonaustin86 on 30-03-2011 02:04 PM Quote from: chicanorose on 30-03-2011 01:55 PM MAKE UNA FREE THE NEW BABY OOOOO My sister no mind am, him wan make i run comot here I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: emejuru on 30-03-2011 02:01 PM Quote from: chicanorose on 30-03-2011 01:59 PM MMMMTCCCCCCCCCCCCEEEEEEEEEWWWWWWWW wetin happen wey the thing con long like this ![]() HOW E TAKE CONCERN U NA? ![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
COLOMBI Reply![]() ![]() ![]() ![]() I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
ABEG SHARON BABY COME THIS SIDE ..... ReplyMAKE I SEE ANY BODY WEY GO DISTURB U AGAIN
| |||||
Quote from: chicanorose on 30-03-2011 02:16 PM Quote from: Sharonaustin86 on 30-03-2011 02:04 PM Quote from: chicanorose on 30-03-2011 01:55 PM MAKE UNA FREE THE NEW BABY OOOOO My sister no mind am, him wan make i run comot here na waooo see another one Colombi
| |||||
Quote from: chicanorose on 30-03-2011 02:17 PM Quote from: emejuru on 30-03-2011 02:01 PM Quote from: chicanorose on 30-03-2011 01:59 PM MMMMTCCCCCCCCCCCCEEEEEEEEEWWWWWWWW wetin happen wey the thing con long like this ![]() HOW E TAKE CONCERN U NA? ![]() ![]() ![]() ![]() ask am again
| |||||
Quote from: stephen153 on 30-03-2011 02:18 PM "COLOMBI" oboy na waoooo, na snake name?
| |||||
Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:21 PM ABEG SHARON BABY COME THIS SIDE ..... MAKE I SEE ANY BODY WEY GO DISTURB U AGAIN i don already take cover 4ur side
| |||||
Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:21 PM ABEG SHARON BABY COME THIS SIDE ..... MAKE I SEE ANY BODY WEY GO DISTURB U AGAIN Abeg sharon go that side , na your fellow gurl, be that ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sharonaustin86 on 30-03-2011 02:25 PM Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:21 PM ABEG SHARON BABY COME THIS SIDE ..... MAKE I SEE ANY BODY WEY GO DISTURB U AGAIN i don already take cover 4ur side greet her for me oooo
| |||||
Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:21 PM ABEG SHARON BABY COME THIS SIDE ..... MAKE I SEE ANY BODY WEY GO DISTURB U AGAIN YES OH SOLID TELL THEM DATS MAMA G FOR U I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: Sharonaustin86 on 30-03-2011 02:25 PM Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:21 PM ABEG SHARON BABY COME THIS SIDE ..... MAKE I SEE ANY BODY WEY GO DISTURB U AGAIN i don already take cover 4ur side SO EMEJURU AND STEPHEN STAY CLEAR ..... MAKE I NO BOMB UNA
| |||||
BEFORE THEY GO COLOMBI HER LIKE TUFACE ReplyI bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
| |||||
Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:30 PM Quote from: Sharonaustin86 on 30-03-2011 02:25 PM Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:21 PM ABEG SHARON BABY COME THIS SIDE ..... MAKE I SEE ANY BODY WEY GO DISTURB U AGAIN i don already take cover 4ur side SO EMEJURU AND STEPHEN STAY CLEAR ..... MAKE I NO BOMB UNA my sister weldon oooo, take care of your fellow sis
| |||||
Quote from: chicanorose on 30-03-2011 02:29 PM Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:21 PM ABEG SHARON BABY COME THIS SIDE ..... MAKE I SEE ANY BODY WEY GO DISTURB U AGAIN YES OH SOLID TELL THEM DATS MAMA G FOR U I talk am before, but i no no say solid don already turn mama G
| |||||
Quote from: emejuru on 30-03-2011 02:26 PM Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:21 PM ABEG SHARON BABY COME THIS SIDE ..... MAKE I SEE ANY BODY WEY GO DISTURB U AGAIN Abeg sharon go that side , na your fellow gurl, be that ;D ;D ;D UR OWN DON GO .... SHE DON REJECT U
| |||||
Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:40 PM Quote from: emejuru on 30-03-2011 02:26 PM Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:21 PM ABEG SHARON BABY COME THIS SIDE ..... MAKE I SEE ANY BODY WEY GO DISTURB U AGAIN Abeg sharon go that side , na your fellow gurl, be that ![]() ![]() ![]() UR OWN DON GO .... SHE DON REJECT U ok i hear you.hehehe
| |||||
Quote from: emejuru on 30-03-2011 02:34 PM Quote from: chicanorose on 30-03-2011 02:29 PM Quote from: solid_solid on 30-03-2011 02:21 PM ABEG SHARON BABY COME THIS SIDE ..... MAKE I SEE ANY BODY WEY GO DISTURB U AGAIN YES OH SOLID TELL THEM DATS MAMA G FOR U I talk am before, but i no no say solid don already turn mama G TAA .... I GO KICK U FOR YARSH NOW
| |||||
with that your tin leg, Replye go just scatter ni ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 30-03-2011 02:51 PM with that your tin leg, e go just scatter ni ![]() Solid, no worry i go help u kick am
|
Wike Narrates How Fubara Came With Two APC Govs To Beg Him Amid Rivers Crisis
EFCC Roars, Vows Tompolo Is Not Above The Law And Will Be Prosecuted
Ex Madrid Player, Xabi Alonso Seals Managerial Move To Real Madrid As Ancelotti Bows Out
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers