@kris u sure Posted: at 31-03-2011 12:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you mean say she wan kidnap me? i talk am... she resemble person wey fit snatch human being sef... Posted: at 31-03-2011 12:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
@kris u sure  sure... na my other name be dat now... i over sure... true.. :'( Posted: at 31-03-2011 12:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
@kris, yes she wan kidnap u Posted: at 31-03-2011 12:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@kris, yes she wan kidnap u  thank God say you come in time ooo... Posted: at 31-03-2011 12:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheree at 31-03-2011 12:09 PM (14 years ago) (f) na who dey follow u drag for husband  oya go nack ur head for stone now Posted: at 31-03-2011 12:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@sheree, c dis muntula, u sef go hug transformer Posted: at 31-03-2011 12:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
am on right now... Posted: at 31-03-2011 12:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheree at 31-03-2011 12:13 PM (14 years ago) (f) see ur life I no dey run after crying babies o Posted: at 31-03-2011 12:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na who dey follow u drag for husband  oya go nack ur head for stone now  na drag dem follow you talk abi you wan kidnap/snatch into a bag?... Posted: at 31-03-2011 12:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
see ur life I no dey run after crying babies o  huh?  wetin you just talk now?... i swear if you repeat am again ehnn, if i no turn you upside down ehn... mara na my name aburoo kris. Posted: at 31-03-2011 12:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
plz do so dearie, turn her right n left even make her red  mtschewwwwwwwwwwwww florish wey be ur mama try am she no succeed let alone uuuuuuuuuuuuuuuuuu Posted: at 31-03-2011 12:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 31-03-2011 12:27 PM (14 years ago) (f) @sheree, c dis muntula, u sef go hug transformer  you be the biggest muntula for running after crying baby  craddle snatcher I don hug the transformer now but, for your info I dey immune to am shey, you dig Posted: at 31-03-2011 12:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Sheree at 31-03-2011 01:03 PM (14 years ago) (f)  na laugh I dey laugh I still dey laugh o Posted: at 31-03-2011 01:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you yeye oooo... Posted: at 31-03-2011 01:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Oyedun at 31-03-2011 01:09 PM (14 years ago) (f) pb4 or not, its soooooo funny Posted: at 31-03-2011 01:09 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Sheree at 31-03-2011 01:13 PM (14 years ago) (f) you yeye oooo...  I still dey laugh dey go  I dey sing join am Posted: at 31-03-2011 01:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 31-03-2011 01:19 PM (14 years ago) una don cry too much, see yeye dey flow Posted: at 31-03-2011 01:19 PM (14 years ago) | | |
Reply |