Posted: at | |
| |||||
Quote from: stephen153 on 9-04-2011 10:57 AM u respect ya elders oooo where d elders dey?
| |||||
no mind am! ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
mek una free me, d fact say him na hero no min say im go dey abuse generally...mek im abuse wu e wan abuse individually n specifically. Reply
| |||||
hmmm i no see any teeth here......wetin? ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
ok na Reply![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: stephen153 on 9-04-2011 12:16 PM u can abuse but but u have to show respect to elders in every forum or are u new to forum life he's ya moderator ![]() ![]() commot there...u go fear "moderator" ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 9-04-2011 12:17 PM hmmm i no see any teeth here......wetin? if na teeth u wan see, u go lay egg.
| |||||
Quote from: stephen153 on 9-04-2011 12:19 PM ![]() ![]() Stephen U sure say dis teet don brush ![]() I no mean insult na question I ask ooooo U kno say I am now a man of God and cleanliness can make u nearest 2 God ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: stephen153 on 9-04-2011 12:25 PM Quote u can abuse but why dont u look on top of the forum and see the name of this forum's moderatorbut u have to show respect to elders in every forum or are u new to forum life he's ya moderator Grin Grin commot there...u go fear "moderator" :Smiley av seen it...@ moderator, no vex na dat abuse charge my head.
| |||||
Quote from: olooworlay on 9-04-2011 12:27 PM Quote from: Deffney on 9-04-2011 12:17 PM hmmm i no see any teeth here......wetin? if na teeth u wan see, u go lay egg. which kind be egg is dat.... ![]() ![]() ![]() ![]() check am ur body...na u egg have one teeth ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 9-04-2011 12:33 PM Quote from: olooworlay on 9-04-2011 12:27 PM Quote from: Deffney on 9-04-2011 12:17 PM hmmm i no see any teeth here......wetin? if na teeth u wan see, u go lay egg. which kind be egg is dat.... ![]() ![]() ![]() ![]() check am ur body...na u egg have one teeth ![]() Deffney, Deffney, u feel say u get mouth. if u wan shoew urself, mek we fight.
| |||||
lol ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
@oloo.........u want fight me? u sure? Replymake u prepare urself ooo i dey come! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Deffney on 9-04-2011 12:40 PM @oloo.........u want fight me? u sure? make u prepare urself ooo i dey come! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() nothin u go do. ![]() ![]() ![]()
| |||||
I beg u pple make una no try dat fight oooo Replymake God no descend his Holy Ghost annoyance here dis is an advise and also serves as a warning!!!!!! Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: jossy4reall on 9-04-2011 12:50 PM I beg u pple make una no try dat fight oooo make God no descend his Holy Ghost annoyance here dis is an advise and also serves as a warning!!!!!! tank u pastor bt e no concern u. ![]()
| |||||
Quote from: olooworlay on 9-04-2011 12:55 PM Quote from: jossy4reall on 9-04-2011 12:50 PM I beg u pple make una no try dat fight oooo make God no descend his Holy Ghost annoyance here dis is an advise and also serves as a warning!!!!!! tank u pastor bt e no concern u. ![]() Son of man harken 2 d voice of d wise bcuz he cares Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: olooworlay on 9-04-2011 12:43 PM Quote from: Deffney on 9-04-2011 12:40 PM @oloo.........u want fight me? u sure? make u prepare urself ooo i dey come! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() nothin u go do. ![]() ![]() ![]() i dey come with sack..make i put u and hang for tree....na stubborn pikin ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot