Amakah at 28-04-2011 10:50 AM (14 years ago) (f)
Lyrics: Oya axe your Governor... awon eleyi awon eleyi won bleach gan iwo Akala o bleach gan u spend too much moni on cream gan the cream too much you burn gan...
Na who do dis thing... Movate cream na ni Na who take am ni ... na easy government moni...
Post Reply
Posted: at 28-04-2011 10:50 AM (14 years ago) | Upcoming
U wan join dem?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 28-04-2011 11:05 AM (14 years ago) | Hero
Reply
nwa-nna, see me trouble ooo...
Posted: at 28-04-2011 11:09 AM (14 years ago) | Hero
Reply Amakah at 28-04-2011 11:11 AM (14 years ago) (f)
Stephen u don arrive?
Jossy, i like my colour, no nid to join... but u fit join sha.
Posted: at 28-04-2011 11:11 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply Amakah at 28-04-2011 11:12 AM (14 years ago) (f)
nwa-nna, see me trouble ooo...
Babalawo welcome... u suppose dey used to truble na.
Posted: at 28-04-2011 11:12 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
huh?
Posted: at 28-04-2011 11:13 AM (14 years ago) | Hero
Reply
shebi una see na jeje i dey my own ooo...
Posted: at 28-04-2011 11:13 AM (14 years ago) | Hero
Reply Amakah at 28-04-2011 11:16 AM (14 years ago) (f)
Posted: at 28-04-2011 11:16 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
see, i go oracle on you oo..
which one you dey follow me around now..
Posted: at 28-04-2011 11:18 AM (14 years ago) | Hero
Reply Amakah at 28-04-2011 11:25 AM (14 years ago) (f)
Lekwanu m oooo... i write, onye dibia follow;
u sabi oracle, i sabi programming and microsoft word... all na computer!
Posted: at 28-04-2011 11:25 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
Lekwanu m oooo... i write, onye dibia follow;
u sabi oracle, i sabi programming and microsoft word... all na computer!
you sabi microsoft... i hope say you sabi amadioha sef?...
Posted: at 28-04-2011 11:30 AM (14 years ago) | Hero
Reply Amakah at 28-04-2011 11:35 AM (14 years ago) (f)
i sabi dibiasoft word, odieshi programming, and i get anti-virus for witchcraft... strong one
Posted: at 28-04-2011 11:35 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
Posted: at 28-04-2011 11:56 AM (14 years ago) | Hero
Reply Amakah at 28-04-2011 12:15 PM (14 years ago) (f)
wetin dey happen? u dey laff for here, and dey cry for pichure... dis guy, hope say...
Posted: at 28-04-2011 12:15 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 28-04-2011 12:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
wetin dey happen? u dey laff for here, and dey cry for pichure... dis guy, hope say...
abeg no bring that crying matter... na that one fit cause quarrel for us oo.
Posted: at 28-04-2011 12:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply Amakah at 28-04-2011 12:43 PM (14 years ago) (f)
i don dey suspect u oh!!!
Posted: at 28-04-2011 12:43 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
i don dey suspect u oh!!!
wetin noww...!
abeg no let bisi meet us like this ooo...
Posted: at 28-04-2011 12:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey.
Posted: at 28-04-2011 01:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply at 28-04-2011 01:09 PM (14 years ago)
Amakah cheii you don Kolo ni
Posted: at 28-04-2011 01:09 PM (14 years ago) |
Reply