femilux at 29-04-2011 11:58 AM (14 years ago) (m) Posted: at 29-04-2011 11:58 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
my honey no mad  my honey no mind that yeye cry cry babe ... i go sample his ekwe very soon Posted: at 29-04-2011 12:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Amakah at 29-04-2011 01:08 PM (14 years ago) (f) abeg abeg all dis lovy lovy for dis forum don too much for you Solid. from Bisi to Kessybee... i go report una to Bisi! Posted: at 29-04-2011 01:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
my honey no mad  who tell you?  you don check him brain before wey you take know... Posted: at 29-04-2011 02:26 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Amakah at 29-04-2011 07:31 PM (14 years ago) (f) dis Kris, how many babes wey u get sef? na wah you oh!!! Posted: at 29-04-2011 07:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dis Kris, how many babes wey u get sef? na wah you oh!!!
U wan join dem
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-05-2011 08:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 1-05-2011 09:06 PM (14 years ago) ? ? ? Posted: at 1-05-2011 09:06 PM (14 years ago) | | |
Reply |
dis Kris, how many babes wey u get sef? na wah you oh!!!
U wan join dem  heheheheheheheheeee... Posted: at 2-05-2011 01:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 2-05-2011 01:13 PM (14 years ago) Emejuru let's hear the remix
na you sabi Posted: at 2-05-2011 01:13 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Amakah at 3-05-2011 10:57 AM (14 years ago) (f) dis Kris, how many babes wey u get sef? na wah you oh!!!
U wan join dem  why i go wan join? dem dey use am win award? abeg make i hear sound! even yeye pikin dey laff sef... babalawo!!! Posted: at 3-05-2011 10:57 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 4-05-2011 12:10 AM (14 years ago) boo Posted: at 4-05-2011 12:10 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Amakah at 4-05-2011 08:46 AM (14 years ago) (f) baaa Posted: at 4-05-2011 08:46 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dis Kris, how many babes wey u get sef? na wah you oh!!!
U wan join dem  why i go wan join? dem dey use am win award? abeg make i hear sound! even yeye pikin dey laff sef... babalawo!!! see this turkey oooo...  no worry, very soon dem chop you this room... make we bet am... Posted: at 4-05-2011 10:27 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Bahceerat at 4-05-2011 10:36 AM (14 years ago) (f) CREATIVITY AT WORK, una too gbasky! Posted: at 4-05-2011 10:36 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
huh?  wetin gbasky? Posted: at 4-05-2011 10:39 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Amakah at 4-05-2011 11:56 AM (14 years ago) (f) dis Kris, how many babes wey u get sef? na wah you oh!!!
U wan join dem  why i go wan join? dem dey use am win award? abeg make i hear sound! even yeye pikin dey laff sef... babalawo!!! see this turkey oooo...  no worry, very soon dem chop you this room... make we bet am...  OYA PUT FINGER MAKE WE BET NAW.... Posted: at 4-05-2011 11:56 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dis Kris, how many babes wey u get sef? na wah you oh!!!
U wan join dem  why i go wan join? dem dey use am win award? abeg make i hear sound! even yeye pikin dey laff sef... babalawo!!! see this turkey oooo...  no worry, very soon dem chop you this room... make we bet am...  OYA PUT FINGER MAKE WE BET NAW....  Posted: at 4-05-2011 11:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 4-05-2011 12:22 PM (14 years ago) booo Posted: at 4-05-2011 12:22 PM (14 years ago) | | |
Reply |
Amakah at 4-05-2011 12:27 PM (14 years ago) (f) Posted: at 4-05-2011 12:27 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 4-05-2011 12:29 PM (14 years ago) Posted: at 4-05-2011 12:29 PM (14 years ago) | | |
Reply |