Wiz Kid ft Akala... Dont Dull (Page 2)

Date: 28-04-2011 10:50 am (14 years ago) | Author: Amaka Amakor
1 [2] 3 4
- brightossy at 28-04-2011 01:33 PM (14 years ago)
(m)
Incantation
Posted: at 28-04-2011 01:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 28-04-2011 01:49 PM (14 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Amakah, abeg, where dem dey sell the cd Huh? I go like to buy one o!
 Grin Grin Grin
Posted: at 28-04-2011 01:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 28-04-2011 01:51 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Amakah on 28-04-2011 12:15 PM
wetin dey happen? u dey laff for here, and dey cry for pichure... dis guy, hope say... Huh?

so, you don observe am  too abi? Huh?

na so so cry the guy dey cry Grin Grin
Posted: at 28-04-2011 01:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amakah at 28-04-2011 02:50 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Sheree on 28-04-2011 01:49 PM
Grin Grin Grin Grin Grin

Amakah, abeg, where dem dey sell the cd Huh? I go like to buy one o!
 Grin Grin Grin


Sold and distrubuted nationwide by Brightossy aka shine shine bobo na Star... get ur copy NOW!!! Grin
Posted: at 28-04-2011 02:50 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Amakah at 28-04-2011 02:55 PM (14 years ago)
(f)
Emejuru wetin i do now?
Posted: at 28-04-2011 02:55 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- omotoyosolabisi at 28-04-2011 04:38 PM (14 years ago)
(f)
Amakah, Amakah, Amakah             

how many times i call you


no near Krissssssssssssssssssssssss again Angry Angry Angry Angry                                   
Posted: at 28-04-2011 04:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmagency9 at 28-04-2011 04:49 PM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 28-04-2011 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 28-04-2011 04:54 PM (14 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh?
wetin dey make you laff? Angry
Posted: at 28-04-2011 04:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Amakah at 28-04-2011 05:27 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: omotoyosolabisi on 28-04-2011 04:38 PM
Amakah, Amakah, Amakah             

how many times i call you


no near Krissssssssssssssssssssssss again Angry Angry Angry Angry                                   

ewooo Bisi don land... fear dey catch me! Grin Grin Grin... #bisi wetin u go do sef#
Posted: at 28-04-2011 05:27 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 28-04-2011 05:42 PM (14 years ago)
(m)
 Angry Angry Angry
na question mark e remain make your question complete.... muntullaaaaa...
Posted: at 28-04-2011 05:42 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Amakah at 28-04-2011 05:51 PM (14 years ago)
(f)
heehnnnn!!!! Onye dibia, i dey my own u dey find my mouth oh! hheeehhnnnnn!!!!
Posted: at 28-04-2011 05:51 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmagency9 at 28-04-2011 06:15 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 28-04-2011 04:54 PM
Huh? Huh? Huh?
wetin dey make you laff? Angry
Na me u dey ask?

Posted: at 28-04-2011 06:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmagency9 at 28-04-2011 06:16 PM (14 years ago)
(m)
Emejuru let's hear the remix

Posted: at 28-04-2011 06:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amakah at 28-04-2011 06:35 PM (14 years ago)
(f)
 Undecided Undecided Undecided
Posted: at 28-04-2011 06:35 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- omotoyosolabisi at 29-04-2011 10:15 AM (14 years ago)
(f)
Amakah, na u dey find my trouble oooooooooooooooooo Angry Angry Angry Angry Angry


Kris dear no mind the gurl Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 29-04-2011 10:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-04-2011 10:17 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-04-2011 10:15 AM
Amakah, na u dey find my trouble oooooooooooooooooo Angry Angry Angry Angry Angry


Kris dear no mind the gurl Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
nne-oma muu.... Grin
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 29-04-2011 10:17 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 29-04-2011 10:43 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Amakah on 28-04-2011 12:15 PM
wetin dey happen? u dey laff for here, and dey cry for pichure... dis guy, hope say... Huh?

the thing dey sweetpain him  ( ona afu ya uto)
Posted: at 29-04-2011 10:43 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-04-2011 10:56 AM (14 years ago)
(m)
solid, i swear, you mad ooooo... Angry
Posted: at 29-04-2011 10:56 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- kessybee at 29-04-2011 11:11 AM (14 years ago)
(f)
my honey no mad Grin
Posted: at 29-04-2011 11:11 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- jaolab at 29-04-2011 11:22 AM (14 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 29-04-2011 11:22 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions