MRNAIJA at 6-05-2011 05:22 AM (14 years ago) (m) Dbanj and Genevieve relationship is one of the best thing to happen in Nollywood history!WE have seen Hollywood super stars dating and marrying one another,you media guys should allow them grow and prosper.they are both top artistes in their respective field....i love and salute their swaggs. Posted: at 6-05-2011 05:22 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Daniel4 at 6-05-2011 08:34 AM (14 years ago) (m) I know sabi wetin tell this guy wen post this spam... Na pure lie b dis thing... if u dey find ppl 2 deceive no b moi... Posted: at 6-05-2011 08:34 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Happy b'day ma Geny. ma role model  how i wish i have the opportunity too, Dbanj please carry go, na your time ! Posted: at 6-05-2011 10:24 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
aspiration at 6-05-2011 10:52 AM (14 years ago) (f) na una sabi o,na 4 london again ,oga ooooooooooooooo Posted: at 6-05-2011 10:52 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
If you ask them now them go talk say them no dey date say na just picxs, well na belle go show every thing Posted: at 6-05-2011 11:06 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
wisboy at 6-05-2011 11:09 AM (14 years ago) (m) Happy birthday ma geny luv u,but come to think of it de guy hold money see the kind party him throw for him babe LOVE GO KILL SOME PEOPLE oh. Posted: at 6-05-2011 11:09 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
shade001 at 6-05-2011 12:02 PM (14 years ago) (f) What next? both of them come together and get married with each other then. Posted: at 6-05-2011 12:02 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
good news Posted: at 6-05-2011 12:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
.name,i fit tear ur head o.... No b u tell us dat day say dem don separate? E b like say u dey use us play abi? Posted: at 6-05-2011 12:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
H.B.D gal Posted: at 6-05-2011 12:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
name,take time o Posted: at 6-05-2011 12:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
otagermo at 6-05-2011 01:37 PM (14 years ago) (m) poster i nor know for you...the other day...you posted sumthing concerning dem being separated...how come he throwed a hbd party for her?meanwhile,hbd gal enjoy jare.
i wonder o. i no wonder o Posted: at 6-05-2011 01:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ngbah at 6-05-2011 03:03 PM (14 years ago) (m) if he like let him throw the party in haven,that is dia business not mine. Posted: at 6-05-2011 03:03 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
NIce ones here. HAPPY BDAY GENNY Posted: at 6-05-2011 03:11 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Greggiyke at 6-05-2011 03:40 PM (14 years ago) (m) I love Genevieve Posted: at 6-05-2011 03:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
honestlv at 6-05-2011 06:24 PM (14 years ago) (f) ok oh Posted: at 6-05-2011 06:24 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Like dat Posted: at 6-05-2011 07:03 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
poster i nor know for you...the other day...you posted sumthing concerning dem being separated...how come he throwed a hbd party for her?meanwhile,hbd gal enjoy jare.
na wa oh....celeb lovge dey shark They will struggle though cuz they r big characters Posted: at 6-05-2011 07:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jkingsly14 at 6-05-2011 09:15 PM (14 years ago) (m) i hope that Genevieve she is Pregnant to Dbanj Posted: at 6-05-2011 09:15 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |