If u could say something to me what would that be? :) (Page 4)

Date: 07-05-2011 1:47 am (12 years ago) | Author: Barry Johnson
1 2 3 [4] 5
- at 14-05-2011 04:34 PM (12 years ago)
Quote from: Riverniger1 on 14-05-2011 04:22 PM
make u be my house boy Grin

cheii see homeless man dey
talk too,by the way where you
wan keep house boy? you wey
the only thing you wear na mad
woman bra and pant  Shocked Shocked yeye
Posted: at 14-05-2011 04:34 PM (12 years ago) |
Reply
- Riverniger1 at 14-05-2011 04:38 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 14-05-2011 04:34 PM
Quote from: Riverniger1 on 14-05-2011 04:22 PM
make u be my house boy Grin

cheii see homeless man dey
talk too,by the way where you
wan keep house boy? you wey
the only thing you wear na mad
woman bra and pant  Shocked Shocked yeye

na ur gf bra & pant be that oooo.......u want to be my gate man?

Posted: at 14-05-2011 04:38 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 14-05-2011 04:46 PM (12 years ago)
ok, na my X gf pant and bra
be that but na you wear ,
cheii una two don kolo,
two mad couple  Cheesy
Posted: at 14-05-2011 04:46 PM (12 years ago) |
Reply
- Don-ziggy at 14-05-2011 04:51 PM (12 years ago)
(m)
i will ask u to go to hell an burn to ashes
Posted: at 14-05-2011 04:51 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 14-05-2011 05:02 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 14-05-2011 04:46 PM
ok, na my X gf pant and bra
be that but na you wear ,
cheii una two don kolo,
two mad couple  Cheesy

nooooooooo  no be kolo......
na romantic time Grin Grin

Posted: at 14-05-2011 05:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Expresslady at 14-05-2011 05:09 PM (12 years ago)
(f)
u sabi talk 2 much
Posted: at 14-05-2011 05:09 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 14-05-2011 05:11 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Expresslady on 14-05-2011 05:09 PM
u sabi talk 2 much
Grin Grin

Posted: at 14-05-2011 05:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KINGJHOE at 14-05-2011 05:24 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Expresslady on 14-05-2011 05:09 PM
u sabi talk 2 much
mwahhhhhhhhhhh Kiss
Posted: at 14-05-2011 05:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- KINGJHOE at 16-05-2011 02:09 AM (12 years ago)
(m)
hehee
Posted: at 16-05-2011 02:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nellkiss at 16-05-2011 02:15 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: KINGJHOE on 14-05-2011 05:24 PM
Quote from: Expresslady on 14-05-2011 05:09 PM
u sabi talk 2 much
mwahhhhhhhhhhh Kiss

u wan d practice how 2 kiss here abi? Tongue Tongue
Posted: at 16-05-2011 02:15 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- KINGJHOE at 16-05-2011 02:16 AM (12 years ago)
(m)
 Smiley
Posted: at 16-05-2011 02:16 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 17-05-2011 09:40 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: KINGJHOE on 14-05-2011 07:57 AM
Quote from: jossy4reall on 14-05-2011 07:47 AM
Quote from: chicanorose on 12-05-2011 02:14 PM
i dey hungry

Na d poster u dey talk to Huh?
YOUR EATING TOO MUCH...DRINK BEEER

him no get money nah  Grin Grin

Posted: at 17-05-2011 09:40 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-05-2011 09:41 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on 14-05-2011 09:33 AM
Quote from: Skypon2002 on 14-05-2011 01:34 AM
Quote from: brightossy on 13-05-2011 10:10 AM
Quote from: Skypon2002 on 12-05-2011 09:20 PM
Quote from: chicanorose on 12-05-2011 02:14 PM
i dey hungry

wetin u wan chop?
u don dey find trouble wey u no go fit carry.

 Angry
so u mean say i no fit buy her wetin she go chop?  Angry
na me u dey tell?

yes na u i dey tell  Angry Angry Angry

Posted: at 17-05-2011 09:41 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 17-05-2011 01:06 PM (12 years ago)
huh Undecided
Posted: at 17-05-2011 01:06 PM (12 years ago) |
Reply
- KINGJHOE at 17-05-2011 04:43 PM (12 years ago)
(m)
holy
Posted: at 17-05-2011 04:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-05-2011 04:45 PM (12 years ago)
cheii kolo case
Posted: at 17-05-2011 04:45 PM (12 years ago) |
Reply
- KINGJHOE at 17-05-2011 04:58 PM (12 years ago)
(m)
IMITATION PROPHET
Posted: at 17-05-2011 04:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 17-05-2011 11:30 PM (12 years ago)
 Undecided
Posted: at 17-05-2011 11:30 PM (12 years ago) |
Reply
- KINGJHOE at 18-05-2011 12:03 AM (12 years ago)
(m)
BLESSED
Posted: at 18-05-2011 12:03 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 18-05-2011 07:28 AM (12 years ago)
(m)
somebody pant dey smell here  Angry Angry

Posted: at 18-05-2011 07:28 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5