Deffney at 12-05-2011 03:21 PM (13 years ago) (f) prof wetin hapun
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 12-05-2011 03:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 03:42 PM (13 years ago) (m) Noffin na, u show eye glass mesef show u my own abi? Posted: at 12-05-2011 03:42 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 12-05-2011 04:05 PM (13 years ago) (f) cheiiiiiiii dat one an sun glass no be clear glass
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 12-05-2011 04:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 04:14 PM (13 years ago) (m) wetin concern u, if u like am tell me make i borrow u Posted: at 12-05-2011 04:14 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 12-05-2011 04:18 PM (13 years ago) (f) i dey have clear vision for now.....i no need am
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 12-05-2011 04:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
old joke...still funny Posted: at 12-05-2011 04:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 04:34 PM (13 years ago) (m) Oya u talk new joke. so u follow 4 badbelle ppl abi? talk ya own or u comot 4 road make i pass jare Posted: at 12-05-2011 04:34 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
See road...pass quick, quick jor Posted: at 12-05-2011 04:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 04:42 PM (13 years ago) (m) ehen u wan show me tempa abi, ok na dat place where u stand, dat very place gan gan i wan pass comot dia or dis place no go contain us o Posted: at 12-05-2011 04:42 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
 .....Wey the size....abi u leave some for house Posted: at 12-05-2011 04:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
WADADA
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 12-05-2011 04:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 04:53 PM (13 years ago) (m) Aki comot my baby don arrive, babim ao far, wetin u buy com Posted: at 12-05-2011 04:53 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
 ....hia resemble ur room  ....abeg carry am go ur house jor Posted: at 12-05-2011 04:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Aki comot my baby don arrive, babim ao far, wetin u buy com
i buy WADADA perfume
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 12-05-2011 04:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
funmexy at 12-05-2011 05:01 PM (13 years ago) (m) During religious crisis in Jos, Some xtians wan 4 retaliate, dey come mount roadblock for anybody wey dey pass. So dis aboki come reach d rb, dem stp am com ask am weda e b xtian or muslim, d aboki say him b xtian,so dem come quote d trinity and told d aboki 2 complete am ie in d name of d fada an of d son an wat?, d guy laugh com say d question 2 simple buh dey insist dat he must ans odawise dem go kill am.Aboki com arrange himself come say in d name of d fada n d son an im mama
Posted: at 12-05-2011 05:01 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 05:05 PM (13 years ago) (m) oya splay am 4 bodi make come go 4 outin Posted: at 12-05-2011 05:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
go change dat ur WADADA picture before i give u de peerfume
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 12-05-2011 05:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 05:11 PM (13 years ago) (m)  ....hia resemble ur room  ....abeg carry am go ur house jor  y u dey vex na, bcoz i said my baby don com? jerosy, cmomot jor Posted: at 12-05-2011 05:11 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 12-05-2011 05:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prof96 at 12-05-2011 05:15 PM (13 years ago) (m) go change dat ur WADADA picture before i give u de peerfume
D foto grapher 4 oue filage don die :'( :'( :'( :'( Posted: at 12-05-2011 05:15 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |