Kai Aboki (Page 5)

Date: 11-05-2011 10:15 am (12 years ago) | Author: Austine Chiedu
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 19
- brightossy at 12-05-2011 11:58 AM (12 years ago)
(m)
Oga wadada u dey beg her?
Posted: at 12-05-2011 11:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 12-05-2011 11:59 AM (12 years ago)
(m)
Oga wadada u dey beg her?
Posted: at 12-05-2011 11:59 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prof96 at 12-05-2011 12:01 PM (12 years ago)
(m)
wetin concern u na, pesin no fit talk 2 im darl again. Aproko abeg go buy sweet i wan talk 2 my chica
Posted: at 12-05-2011 12:01 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 12-05-2011 12:05 PM (12 years ago)
Boo Undecided
Posted: at 12-05-2011 12:05 PM (12 years ago) |
Reply
- brightossy at 12-05-2011 12:06 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: prof96 on 12-05-2011 12:01 PM
wetin concern u na, pesin no fit talk 2 im darl again. Aproko abeg go buy sweet i wan talk 2 my chica
Chica don carry ur brain put inside ur bone.
Posted: at 12-05-2011 12:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prof96 at 12-05-2011 12:08 PM (12 years ago)
(m)
But d bone still dey inside my body, eh no yawa. boo master welcom oh
Posted: at 12-05-2011 12:08 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Dan_Fulani at 12-05-2011 12:10 PM (12 years ago)
(m)

Nice joke. The Aboki tried his best.

dan fulani
Posted: at 12-05-2011 12:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 12-05-2011 12:17 PM (12 years ago)
(m)
No wonder!
Posted: at 12-05-2011 12:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dollymacy at 12-05-2011 12:18 PM (12 years ago)
(m)
i c am so
Posted: at 12-05-2011 12:18 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- ochman200 at 12-05-2011 12:19 PM (12 years ago)
(m)
it is real funny but were you there when they where questioning him
Posted: at 12-05-2011 12:19 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- prof96 at 12-05-2011 12:21 PM (12 years ago)
(m)
@ DF na go de no mind badbelle dem wey just dey shout
Posted: at 12-05-2011 12:21 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 12-05-2011 12:36 PM (12 years ago)
Huh so na so your belle spoil reach?
Posted: at 12-05-2011 12:36 PM (12 years ago) |
Reply
- prof96 at 12-05-2011 12:43 PM (12 years ago)
(m)
go jor
Posted: at 12-05-2011 12:43 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 12-05-2011 12:49 PM (12 years ago)
you don come back from going jor ?
Posted: at 12-05-2011 12:49 PM (12 years ago) |
Reply
- brightossy at 12-05-2011 12:57 PM (12 years ago)
(m)
Comoting
Posted: at 12-05-2011 12:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 12-05-2011 12:59 PM (12 years ago)
better if you just remove
Posted: at 12-05-2011 12:59 PM (12 years ago) |
Reply
- prof96 at 12-05-2011 01:01 PM (12 years ago)
(m)
removing, bad belle 2 mush
Posted: at 12-05-2011 01:01 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- at 12-05-2011 01:09 PM (12 years ago)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
tooting
Posted: at 12-05-2011 01:09 PM (12 years ago) |
Reply
- Deffney at 12-05-2011 03:05 PM (12 years ago)
(f)
 Cool

Posted: at 12-05-2011 03:05 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- prof96 at 12-05-2011 03:12 PM (12 years ago)
(m)
@Def usef  Cool Cool Cool
Posted: at 12-05-2011 03:12 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 19