kido123 at 11-12-2008 06:26 PM (16 years ago) (m) thank God sey i no look the size..
yu sure say u neva look the size? ok ... i now understand, u know look am bcos he dey small in size for ya level abi? ........... Posted: at 11-12-2008 06:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 11-12-2008 08:10 PM (16 years ago) (m) olachi no fit look na. she be reverend sister Posted: at 11-12-2008 08:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olachi, E be se I don dey fall for you.. I like your smiling face, It is just you are a reverend sister!!!! Anyway, if vacancy dey, remember say my application dey on queue Posted: at 12-12-2008 12:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 12-12-2008 01:23 PM (16 years ago) (m) 14 inches long, na wa o dis ur dick reach 14 inches, look dguy is about to great dating Zone. every girl here don marry. go to 18yrs section Posted: at 12-12-2008 01:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 02:05 PM (16 years ago) (m) 14 inches long... Abeg leave olachi with dat ur long, big and fat gbola ooh... Olachi fit be virgin ooh... E go bad if u get plans to enter d place ooh... Infact do quick make u commot for dis forum bcos ur joke dey tire me... Post beta tin u no gree... Na so so Prick and kpekus u sabi... Make u stop am ooh... Posted: at 12-12-2008 02:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 02:47 PM (16 years ago) (m) orezo. i beg wetin be prick and kpekus?... Posted: at 12-12-2008 02:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gardner at 12-12-2008 03:19 PM (16 years ago) (m) kido abeg how u take type those words it is too harsh, pls d_guy u need to shift some ppl to another forum Posted: at 12-12-2008 03:19 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 03:35 PM (16 years ago) (m) kido abeg how u take type those words it is too harsh, pls d_guy u need to shift some ppl to another forum
where you come from sef? na my nose i take type am.... where is your sense of humour! better shift to politics or education forum....... Posted: at 12-12-2008 03:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 03:40 PM (16 years ago) (m) Gardener... Na typing u see wen kon turn ur problem... Pesin like 14 inches wen dey post pix wen carry nudity no harsh shebi??? Kido... I no know ooh... Ask ur aunty for class... Posted: at 12-12-2008 03:40 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 03:48 PM (16 years ago) (m) i dey here jare..... make person no put sand for my garri o.... Posted: at 12-12-2008 03:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 12-12-2008 03:53 PM (16 years ago) (m) kido abeg how u take type those words it is too harsh, pls d_guy u need to shift some ppl to another forum
where you come from sef? na my nose i take type am.... where is your sense of humour! better shift to politics or education forum.......  agree wit u ooh. shift some to romance Posted: at 12-12-2008 03:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 12-12-2008 04:39 PM (16 years ago) (m) who? Posted: at 12-12-2008 04:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 12-12-2008 05:00 PM (16 years ago) (m) romance room 18yrs Posted: at 12-12-2008 05:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
14'' Long... na suicide bomber make una beware of him... Posted: at 13-12-2008 09:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
14'' Long... na suicide bomber make una beware of him...
Oyin, how you take know na?
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 13-12-2008 11:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NKEMJOU at 23-05-2009 03:43 PM (15 years ago) (f) abeg jor, carry ur filthy adult mind go d section wey dem reserve 4 u...mtcheww Posted: at 23-05-2009 03:43 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
samie4sure at 23-05-2009 05:03 PM (15 years ago) (m) yah Posted: at 23-05-2009 05:03 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Abeg make una nor spoil me o Posted: at 23-05-2009 05:22 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
micool at 24-05-2009 09:22 AM (15 years ago) (m) Thank God sey i no look am... Me too... Posted: at 24-05-2009 09:22 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |