Posted: at | |
| |||||
sooo funny ReplyHope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
so so funny ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 1-07-2011 09:33 AM Quote from: emejuru on 30-06-2011 12:07 AM see as this one dey laff like goat wey the owner cook yam for ![]() e be like say u dey train goat............ ![]() ![]() hahaha try am buy goat ,make am no sey na you be oga, then cook yam for am ,you go see say the goat go begin laff, i no dey train goat,but na one person wey visit okiri baba tell me, okiri always like to cook yam for him goats, and na so them go dey laff ,okiri know no sey dem dey laff am cus dem sey okiri na useless man , ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 1-07-2011 05:01 PM Quote from: Skypon2002 on 1-07-2011 09:33 AM Quote from: emejuru on 30-06-2011 12:07 AM see as this one dey laff like goat wey the owner cook yam for ![]() e be like say u dey train goat............ ![]() ![]() hahaha try am buy goat ,make am no sey na you be oga, then cook yam for am ,you go see say the goat go begin laff, i no dey train goat,but na one person wey visit okiri baba tell me, okiri always like to cook yam for him goats, and na so them go dey laff ,okiri know no sey dem dey laff am cus dem sey okiri na useless man , ![]() ![]() ![]() yeye don start again oooooo go take two bottles of kai kai ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
na your way kia kia and tombo Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 1-07-2011 09:34 AM Quote from: kenolis on 30-06-2011 03:40 AM Quote from: MilleniumMan on 29-06-2011 09:13 AM Quote from: kenolis on 29-06-2011 02:47 AM Quote from: MilleniumMan on 28-06-2011 12:53 PM Quote from: kenolis on 28-06-2011 03:01 AM noted Wetin u note?i note your mess Na only mess fit note mess. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i don note another one na him be say u be mess............ ![]() ![]() ![]() ![]() na yeye dey worry you be that.....mess mess like you
| |||||
Quote from: emejuru on 1-07-2011 05:17 PM na your way kia kia and tombo that one no be wahala nah! u wey dey chop yam and groundnut for mama kafaya shop nko? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kenolis on 1-07-2011 05:58 PM Quote from: Skypon2002 on 1-07-2011 09:34 AM Quote from: kenolis on 30-06-2011 03:40 AM Quote from: MilleniumMan on 29-06-2011 09:13 AM Quote from: kenolis on 29-06-2011 02:47 AM Quote from: MilleniumMan on 28-06-2011 12:53 PM Quote from: kenolis on 28-06-2011 03:01 AM noted Wetin u note?i note your mess Na only mess fit note mess. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i don note another one na him be say u be mess............ ![]() ![]() ![]() ![]() na yeye dey worry you be that.....mess mess like you u say wetin? ee don reach time wey i go buy koboko for u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() whre u dey since, u dey scarce oooo ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 1-07-2011 06:01 PM Quote from: emejuru on 1-07-2011 05:17 PM na your way kia kia and tombo that one no be wahala nah! u wey dey chop yam and groundnut for mama kafaya shop nko? ![]() ![]() ![]() cheii how the taste go be , but who ever do that one ,am sure na only yam and groundnut remain for house and na small small remain ![]() only one of it e no go reach am anywhere that where the combination theory come from, but skypon you dey try ooo,
| |||||
Quote from: emejuru on 1-07-2011 06:08 PM Quote from: Skypon2002 on 1-07-2011 06:01 PM Quote from: emejuru on 1-07-2011 05:17 PM na your way kia kia and tombo that one no be wahala nah! u wey dey chop yam and groundnut for mama kafaya shop nko? ![]() ![]() ![]() cheii how the taste go be , but who ever do that one ,am sure na only yam and groundnut remain for house and na small small remain ![]() only one of it e no go reach am anywhere that where the combination theory come from, but skypon you dey try ooo, na ur best food be that nah abi u wan deny am? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
na ground you dey fire na , Replyput your gun up ,olodo ![]()
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 1-07-2011 06:03 PM Quote from: kenolis on 1-07-2011 05:58 PM Quote from: Skypon2002 on 1-07-2011 09:34 AM Quote from: kenolis on 30-06-2011 03:40 AM Quote from: MilleniumMan on 29-06-2011 09:13 AM Quote from: kenolis on 29-06-2011 02:47 AM Quote from: MilleniumMan on 28-06-2011 12:53 PM Quote from: kenolis on 28-06-2011 03:01 AM noted Wetin u note?i note your mess Na only mess fit note mess. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i don note another one na him be say u be mess............ ![]() ![]() ![]() ![]() na yeye dey worry you be that.....mess mess like you u say wetin? ee don reach time wey i go buy koboko for u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() whre u dey since, u dey scarce oooo ![]() i dey with bros J b4
| |||||
Quote from: emejuru on 1-07-2011 06:32 PM na ground you dey fire na , put your gun up ,olodo ![]() i never wan shoot u...... i just wan threathen u first ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kenolis on 1-07-2011 07:26 PM Quote from: Skypon2002 on 1-07-2011 06:03 PM Quote from: kenolis on 1-07-2011 05:58 PM Quote from: Skypon2002 on 1-07-2011 09:34 AM Quote from: kenolis on 30-06-2011 03:40 AM Quote from: MilleniumMan on 29-06-2011 09:13 AM Quote from: kenolis on 29-06-2011 02:47 AM Quote from: MilleniumMan on 28-06-2011 12:53 PM Quote from: kenolis on 28-06-2011 03:01 AM noted Wetin u note?i note your mess Na only mess fit note mess. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i don note another one na him be say u be mess............ ![]() ![]() ![]() ![]() na yeye dey worry you be that.....mess mess like you u say wetin? ee don reach time wey i go buy koboko for u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() whre u dey since, u dey scarce oooo ![]() i dey with bros J b4 na ur type? u fit dey with bros J? Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
na olodo Reply![]()
| |||||
kenolis no go school ooo Replyhim just dey alaba market dey do agboro ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 2-07-2011 10:14 AM kenolis no go school ooo him just dey alaba market dey do agboro ![]() ![]() you fit do Agboro ?? no be Agboro be new 9ja president ??
| |||||
but na wetin u dey do shaa...... Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest