Posted: at | |
| |||||
and u too, i dey see u dere too ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
really? Reply
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 3-07-2011 10:33 AM but na wetin u dey do shaa...... ![]() ![]()
| |||||
The new Bank Agboro Reply![]() ![]() They employ u make u dey load moto for Bank abi ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: kenolis on 4-07-2011 01:34 AM Quote from: Skypon2002 on 3-07-2011 10:33 AM but na wetin u dey do shaa...... ![]() ![]() u no even sabi talk self u wan call banker, u dey call agboro one day agboro go beat u like small pikin ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 4-07-2011 05:54 AM The new Bank Agboro ![]() ![]() They employ u make u dey load moto for Bank abi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
ok Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 4-07-2011 05:54 AM The new Bank Agboro ![]() ![]() They employ u make u dey load moto for Bank abi ![]() ![]() one day i go load your head for you .... bank get Abgoro?? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 4-07-2011 08:41 PM Quote from: kenolis on 4-07-2011 01:34 AM Quote from: Skypon2002 on 3-07-2011 10:33 AM but na wetin u dey do shaa...... ![]() ![]() u no even sabi talk self u wan call banker, u dey call agboro one day agboro go beat u like small pikin ![]() i never get your time now, make i finish with that yeye jossy first before you ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 4-07-2011 08:42 PM Quote from: jossy4reall on 4-07-2011 05:54 AM The new Bank Agboro ![]() ![]() They employ u make u dey load moto for Bank abi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() local or foreign... bank na bank ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kenolis on 5-07-2011 12:59 AM Quote from: jossy4reall on 4-07-2011 05:54 AM The new Bank Agboro ![]() ![]() They employ u make u dey load moto for Bank abi ![]() ![]() one day i go load your head for you .... bank get Abgoro?? ![]() ![]() ![]() buhobuhobuhobuhobuhobuhobuhooooooooooooooohahahahahahahahaa............. woo! if u load him head foram, i go fight u oooo ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: kenolis on 5-07-2011 01:01 AM Quote from: Skypon2002 on 4-07-2011 08:41 PM Quote from: kenolis on 4-07-2011 01:34 AM Quote from: Skypon2002 on 3-07-2011 10:33 AM but na wetin u dey do shaa...... ![]() ![]() u no even sabi talk self u wan call banker, u dey call agboro one day agboro go beat u like small pikin ![]() i never get your time now, make i finish with that yeye jossy first before you ![]() ![]() wetin u go do? u cannot do more than fufu and okro soup ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 4-07-2011 08:42 PM Quote from: jossy4reall on 4-07-2011 05:54 AM The new Bank Agboro ![]() ![]() They employ u make u dey load moto for Bank abi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yes naa,,,,,,,,,,,only for dat community Bank wey dey for dia village fit employ him for agboro work ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
i sorry for the bank oooo Replycos all their money go enter one chance.............. ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
boo Reply![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 5-07-2011 02:22 AM Quote from: kenolis on 5-07-2011 01:01 AM Quote from: Skypon2002 on 4-07-2011 08:41 PM Quote from: kenolis on 4-07-2011 01:34 AM Quote from: Skypon2002 on 3-07-2011 10:33 AM but na wetin u dey do shaa...... ![]() ![]() u no even sabi talk self u wan call banker, u dey call agboro one day agboro go beat u like small pikin ![]() i never get your time now, make i finish with that yeye jossy first before you ![]() ![]() wetin u go do? u cannot do more than fufu and okro soup ![]() ![]() ![]() you know what?? watch your back now and make you tell that olodo jossy wetin i talk
| |||||
Ken u dey threaten me Reply![]() Dont bite more dan u can shew make I no land dia like land rover and pick u like pick up Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
hmm Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest