Skypon2002 at 6-07-2011 07:49 PM (13 years ago) (m) but na wetin u dey do shaa......  Agboro banker u no even sabi talk self u wan call banker, u dey call agboro one day agboro go beat u like small pikin  i never get your time now, make i finish with that yeye jossy first before you  wetin u go do? u cannot do more than fufu and okro soup  you know what?? watch your back now and make you tell that olodo jossy wetin i talk na me u dey tell that one?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-07-2011 07:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 6-07-2011 07:51 PM (13 years ago) (m) Ken u dey threaten me  Dont bite more dan u can shew make I no land dia like land rover and pick u like pick up  we go com arrange him head like range rover
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-07-2011 07:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 6-07-2011 11:51 PM (13 years ago) (m) but na wetin u dey do shaa......  Agboro banker u no even sabi talk self u wan call banker, u dey call agboro one day agboro go beat u like small pikin  i never get your time now, make i finish with that yeye jossy first before you  wetin u go do? u cannot do more than fufu and okro soup  you know what?? watch your back now and make you tell that olodo jossy wetin i talk na me u dey tell that one?  i don put una 2 for position wey fit una Posted: at 6-07-2011 11:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 7-07-2011 12:02 AM (13 years ago) (m) u sure??? Posted: at 7-07-2011 12:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenolis at 7-07-2011 12:04 AM (13 years ago) (m) if you make me vex now i go join you for that Posted: at 7-07-2011 12:04 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-07-2011 12:45 AM (13 years ago) (m) if you make me vex now i go join you for that  commot here infact
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-07-2011 12:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-07-2011 12:47 AM (13 years ago) (m) but na wetin u dey do shaa......  Agboro banker u no even sabi talk self u wan call banker, u dey call agboro one day agboro go beat u like small pikin  i never get your time now, make i finish with that yeye jossy first before you  wetin u go do? u cannot do more than fufu and okro soup  you know what?? watch your back now and make you tell that olodo jossy wetin i talk na me u dey tell that one?  i don put una 2 for position wey fit una see person wey dey talk sha...... u do wetin? no let me hear am again oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-07-2011 12:47 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-07-2011 12:50 AM (13 years ago) (m) if you make me vex now i go join you for that  commot here infact
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-07-2011 12:50 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 7-07-2011 10:47 PM (13 years ago) passing Posted: at 7-07-2011 10:47 PM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 8-07-2011 12:33 AM (13 years ago) (m) Reply |
Skypon2002 at 10-07-2011 01:13 PM (13 years ago) (m) if u like do ur face like sheet, that na ur own business
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-07-2011 01:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 10-07-2011 01:55 PM (13 years ago) (m) Reply |
Skypon2002 at 10-07-2011 03:14 PM (13 years ago) (m) who be ole? u no dey go church self?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-07-2011 03:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 10-07-2011 03:22 PM (13 years ago) boo Posted: at 10-07-2011 03:22 PM (13 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 10-07-2011 04:19 PM (13 years ago) (m) baa
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 10-07-2011 04:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 10-07-2011 06:21 PM (13 years ago) ok Posted: at 10-07-2011 06:21 PM (13 years ago) | | |
Reply |
kenolis at 11-07-2011 01:41 AM (13 years ago) (m) who be ole? u no dey go church self?
see this one, JESUS pikin na you dey ask weda i no dey go church? yeye man Posted: at 11-07-2011 01:41 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 09:04 AM (13 years ago) (m) tatafo man...... Jesus no kow u oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 09:04 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kenolis at 12-07-2011 12:56 AM (13 years ago) (m) make that day rich Posted: at 12-07-2011 12:56 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
make that day rich
nO MIND DEM. Posted: at 12-07-2011 04:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |