Are U Ready? The World Ends Today! (Page 2)

Date: 21-05-2011 2:08 am (13 years ago) | Author: WhoBdat
1 [2]
- kenolis at 22-05-2011 01:14 AM (13 years ago)
(m)
I DON WRITE AM DAWN
Posted: at 22-05-2011 01:14 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 23-05-2011 02:37 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kenolis on 21-05-2011 11:42 PM
Quote from: Abolore05 on 21-05-2011 07:56 AM
end of world ko, end of world ni
una follow God do meeting?
abi God tell una d time wey world go end?
mtchewww! Angry Angry Angry

Abolore, na only today you don talk like human bin...lol Grin Grin Grin

u mean sey na like daba u dey talk since? Shocked Shocked Shocked
Posted: at 23-05-2011 02:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 23-05-2011 02:39 PM (13 years ago)
boo Undecided
Posted: at 23-05-2011 02:39 PM (13 years ago) |
Reply
- chicanorose at 23-05-2011 02:54 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 23-05-2011 02:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 23-05-2011 03:37 PM (13 years ago)
 Cheesy
Posted: at 23-05-2011 03:37 PM (13 years ago) |
Reply
- terryworld at 23-05-2011 04:05 PM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 23-05-2011 04:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 23-05-2011 04:10 PM (13 years ago)
(f)
 Shocked
Posted: at 23-05-2011 04:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 23-05-2011 04:10 PM (13 years ago)
i see
Posted: at 23-05-2011 04:10 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 23-05-2011 04:20 PM (13 years ago)
(f)
na lie u no see anytin Angry
Posted: at 23-05-2011 04:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 23-05-2011 04:22 PM (13 years ago)
comot for road b4 i wound you
Posted: at 23-05-2011 04:22 PM (13 years ago) |
Reply
- terryworld at 23-05-2011 04:29 PM (13 years ago)
(m)
abeg ooooo

Posted: at 23-05-2011 04:29 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 24-05-2011 01:43 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 23-05-2011 02:37 PM
Quote from: kenolis on 21-05-2011 11:42 PM
Quote from: Abolore05 on 21-05-2011 07:56 AM
end of world ko, end of world ni
una follow God do meeting?
abi God tell una d time wey world go end?
mtchewww! Angry Angry Angry

Abolore, na only today you don talk like human bin...lol Grin Grin Grin

u mean sey na like daba u dey talk since? Shocked Shocked Shocked

na you sabi??
Posted: at 24-05-2011 01:43 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions