akjasper at 12-12-2008 12:43 AM (16 years ago) (m) @kennee we are together oooooooooo Posted: at 12-12-2008 12:43 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 12-12-2008 12:45 AM (16 years ago) (m) Yes ooo! Let's avoid trouble
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 12-12-2008 12:45 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blackspotz at 12-12-2008 12:49 AM (16 years ago) (m) me ke, i b gentle girl....no b u be kennee, d first class trouble maker?
 U don move am from Lonelysnow 2 me? l no dey look for ur Trouble na, Na ur hand in marriage l dey look for  why u go dey seek her hand in marriage, she dey engaged ooo, so forget U Serious?? to Who  na she dey in the best position to answer that Posted: at 12-12-2008 12:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 12-12-2008 01:17 AM (16 years ago) (m) Make all of una chill make i make awoof calls with my shordies dem....lol Posted: at 12-12-2008 01:17 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 12-12-2008 01:22 AM (16 years ago) (m) Ok... We don Chill
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 12-12-2008 01:22 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
akjasper at 12-12-2008 01:23 AM (16 years ago) (m) Na wa 4 dis ur call self. Posted: at 12-12-2008 01:23 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
kia people........i jst dey observe ohhh Posted: at 12-12-2008 01:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 12-12-2008 01:58 AM (16 years ago) (m) Jst let ue know whehn u are done with observing. Posted: at 12-12-2008 01:58 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
okkkkkkkkkkkkkkkkk Posted: at 12-12-2008 02:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 12-12-2008 02:13 AM (16 years ago) (m) Ok... We don Chill
Ehn hen, i don return... i thank una for chilling oo Posted: at 12-12-2008 02:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 12-12-2008 02:19 AM (16 years ago) (m) okkkkkkkkkkkkkkkkk
Foreign observer Posted: at 12-12-2008 02:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bush mouth Posted: at 12-12-2008 02:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 12-12-2008 02:26 AM (16 years ago) (m) Foreign mouf Posted: at 12-12-2008 02:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
my better now...ani u be BUSH MOUTH...Mouth wey dey wey pick from bush Posted: at 12-12-2008 02:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 12-12-2008 02:32 AM (16 years ago) (m) Na waooooooooooooooo Posted: at 12-12-2008 02:32 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
blackspotz at 12-12-2008 02:36 AM (16 years ago) (m) O boy , dis girl take style get bad mouf ooo Posted: at 12-12-2008 02:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wetin?  ? Posted: at 12-12-2008 02:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 12-12-2008 02:39 AM (16 years ago) (m) O boy , dis girl take style get bad mouf ooo
Am still looking at her wit one eye.lol Posted: at 12-12-2008 02:39 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
which eye?  ? i no see ur eye 4 this pix now?? ur pix too dark Posted: at 12-12-2008 02:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blackspotz at 12-12-2008 02:45 AM (16 years ago) (m) O boy , dis girl take style get bad mouf ooo
Am still looking at her wit one eye.lol u beta use 2 eyes b4 she enter u like evil spirit Posted: at 12-12-2008 02:45 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |