bibismall at 14-07-2011 11:32 AM (12 years ago) (f) wat are u doing on this page?
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 14-07-2011 11:32 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bibismall at 14-07-2011 11:50 AM (12 years ago) (f) Who own this woman
na me own am any problem?? u fit own me?
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 14-07-2011 11:50 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bibismall at 14-07-2011 11:57 AM (12 years ago) (f) u for ask people wen sabi am make them teach. ask stephen wen know everytin(ITK) come ooo who give u authority to dash me title huh which one come be this (I 2know) wey u gimme ? na ur new name be dat. U know say na u dey know everytin for naijapals. i.e pb4
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 14-07-2011 11:57 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bibismall at 14-07-2011 12:11 PM (12 years ago) (f) Who own this woman
na me own am any problem?? u fit own me? why not na woman u be naa dont let my profile pic annd status fool u!
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 14-07-2011 12:11 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bibismall at 14-07-2011 12:23 PM (12 years ago) (f) Who own this woman
na me own am any problem?? u fit own me? why not na woman u be naa dont let my profile pic annd status fool u! ooh are u trying to say that u are the rabbit i see now in ya profile pic na bcos of u i bring dis gun comot, ur mouth don dey too run
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 14-07-2011 12:23 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
TeePeeH at 14-07-2011 12:30 PM (12 years ago) (f) Reply |
bibismall at 14-07-2011 12:47 PM (12 years ago) (f) Who own this woman
na me own am any problem?? u fit own me? why not na woman u be naa dont let my profile pic annd status fool u! ooh are u trying to say that u are the rabbit i see now in ya profile pic na bcos of u i bring dis gun comot, ur mouth don dey too run smoke without fire oya now shoot me make i feel ya gun or else i go shoot u my own and my own dey create life chai! see this pikin!
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 14-07-2011 12:47 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
omoladey at 14-07-2011 02:36 PM (12 years ago) (m) pb4..next plzzzzzzzzz Posted: at 14-07-2011 02:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 14-07-2011 02:51 PM (12 years ago) (m) who be ram? Posted: at 14-07-2011 02:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 14-07-2011 04:03 PM (12 years ago) (m) Weting una dey sef? Posted: at 14-07-2011 04:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I don scratch so where my prize ni?
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 14-07-2011 04:13 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
add12 at 14-07-2011 05:53 PM (12 years ago) (m) wait still scratching pls Posted: at 14-07-2011 05:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na boko haram head nai i win ooo. Na good news be dis abi na bad news?
are u INI EDO OR MERCY JOHNSON SISTER? COS NA DEM DEY SHOWCASE THEM BOBBY Posted: at 14-07-2011 06:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omoladey at 14-07-2011 07:23 PM (12 years ago) (m) see ram here haaaaa...na ram b dat? Posted: at 14-07-2011 07:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tmaxdon at 14-07-2011 07:29 PM (12 years ago) (m) The rate this guys dey take escape nowadays dey baffle me. Abi govt no know wetin to do?
Gbam! u get am..na the kind test wey dem dey do for that side na hin she bring come naijapals to identify her co member and dey don show no be small. Posted: at 14-07-2011 07:29 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 07:44 PM (12 years ago) (m) scratchers I dey hail una,,,,,,,,,,very soon una go scratch una brain put i don dey tell them since oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 07:44 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 07:45 PM (12 years ago) (m) Who own this woman
na me own am any problem?? na u born am?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 07:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 07:46 PM (12 years ago) (m) u for ask people wen sabi am make them teach. ask stephen wen know everytin(ITK) just com carry my monitor go engineer oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 07:46 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 07:48 PM (12 years ago) (m) u for ask people wen sabi am make them teach. ask stephen wen know everytin(ITK) come ooo who give u authority to dash me title huh which one come be this (I 2know) wey u gimme ? na ur new name be dat. U know say na u dey know everytin for naijapals. i.e pb4 them don even post stephen b4 for here
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 07:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 07:51 PM (12 years ago) (m) see ram here those ram resemble u ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 07:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |