Skypon2002 at 14-07-2011 07:52 PM (12 years ago) (m) I don scratch so where my prize ni?
abeg, if u scratch finish, make u pack am oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 07:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I don scratch so where my prize ni?
abeg, if u scratch finish, make u pack am oooo I wonder wetin she dey scratch sef dey keep 4 hia ,,,,,,,,,,,,,,,abeg tell ram make she com pack ram b4 person go contaminate mmmm
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-07-2011 08:45 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 08:59 PM (12 years ago) (m) i wonder ooooo make person no go contaminate disease here........ @@chicano, abeg make u pack am if u finish
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 08:59 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
she wan kill person 4 hia,,,,,,,,,,she go come pack am weda she like it or not
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-07-2011 09:03 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 09:19 PM (12 years ago) (m) i go need to buy izal oo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 09:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kasiemobi at 14-07-2011 09:57 PM (12 years ago) (m) U don use ram b4? Posted: at 14-07-2011 09:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 10:17 PM (12 years ago) (m) I DON USE RAM DISINFECT UR NYASH
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 10:17 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 14-07-2011 10:30 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 14-07-2011 11:15 PM (12 years ago) (m)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 14-07-2011 11:15 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
olooworlay at 14-07-2011 11:24 PM (12 years ago) (m) Win a BLACKBERRY, a CAR, or a HOUSE in lekki. Use sharp object to scratch here
▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒Please do this now!
na wetin u win? Posted: at 14-07-2011 11:24 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
deguzman at 15-07-2011 05:12 AM (12 years ago) (m) :'( Posted: at 15-07-2011 05:12 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 15-07-2011 06:24 AM (12 years ago) (m) Win a BLACKBERRY, a CAR, or a HOUSE in lekki. Use sharp object to scratch here
▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒Please do this now!
na wetin u win? Amala & ewedu
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 15-07-2011 06:24 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omoladey at 15-07-2011 10:49 AM (12 years ago) (m) Win a BLACKBERRY, a CAR, or a HOUSE in lekki. Use sharp object to scratch here
▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒Please do this now!
na wetin u win? Amala & ewedu he win craze woman bra Posted: at 15-07-2011 10:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 15-07-2011 07:59 PM (12 years ago) (m) lol
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 15-07-2011 07:59 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 15-07-2011 09:52 PM (12 years ago) (m) Win a BLACKBERRY, a CAR, or a HOUSE in lekki. Use sharp object to scratch here
▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒▒Please do this now!
na wetin u win? Amala & ewedu he win craze woman bra no wonder him just dey happy since
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 15-07-2011 09:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 16-07-2011 06:34 AM (12 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 16-07-2011 06:34 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
bibismall at 16-07-2011 10:45 AM (12 years ago) (f) I don scratch so where my prize ni?
wat u see is wat u get!
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 16-07-2011 10:45 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bibismall at 16-07-2011 10:47 AM (12 years ago) (f) The rate this guys dey take escape nowadays dey baffle me. Abi govt no know wetin to do?
Gbam! u get am..na the kind test wey dem dey do for that side na hin she bring come naijapals to identify her co member and dey don show no be small. How u take dey know? Abi u dey d last meeting?
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 16-07-2011 10:47 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bibismall at 16-07-2011 10:48 AM (12 years ago) (f) u for ask people wen sabi am make them teach. ask stephen wen know everytin(ITK) just com carry my monitor go engineer oooo send me ur add!
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 16-07-2011 10:48 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bibismall at 16-07-2011 10:51 AM (12 years ago) (f) U don use ram b4?
WHY U DEY ASK DAT KIND QUESTION U NOR KNOW SAY SKYPON NA EXPERT FOR ALL THESE KIND THINGS?
The price of life is not for starters but for finishers". Posted: at 16-07-2011 10:51 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |