POISON 4MY HUSBAND (Page 2)

Date: 02-01-2009 10:15 pm (16 years ago) | Author: habzee
1 [2]
- segxi at 8-01-2009 02:29 AM (16 years ago)
(m)
na training b that na, na b cos of that e say make i commot say very soon I go start they dash condonm.


rezi sef no fit deny am na

Posted: at 8-01-2009 02:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 02:43 AM (16 years ago)
(m)
Guy u sure soooo... Hmmmm... Dem dey do dat kind training?
Posted: at 8-01-2009 02:43 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 02:48 AM (16 years ago)
(m)
ehn ehn na
Posted: at 8-01-2009 02:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 02:54 AM (16 years ago)
(m)
i no bliv...
Posted: at 8-01-2009 02:54 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 03:24 AM (16 years ago)
(m)
why u think say rezi no dey like leave hin shop, and he get 3 container of condonm
Posted: at 8-01-2009 03:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- baloo at 8-01-2009 03:27 AM (16 years ago)
(m)
 Grin Grin
Posted: at 8-01-2009 03:27 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 03:29 AM (16 years ago)
(m)
segxi...u tell me na... bcos i no know...
Posted: at 8-01-2009 03:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 03:32 AM (16 years ago)
(m)
na bcos of the training na
dt guy dey enjoy no b small o.
As we dey yan now I sure say na sometin e dey do
Posted: at 8-01-2009 03:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 03:36 AM (16 years ago)
(m)
maybe im dey pray na...
Posted: at 8-01-2009 03:36 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 03:42 AM (16 years ago)
(m)
hmmm.....na friday vigil e dey pray, 2day na wednesday
Posted: at 8-01-2009 03:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 03:56 AM (16 years ago)
(m)
Emmm...im wan pray on behalf of friday vigil as a pope dat he is...
Posted: at 8-01-2009 03:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 04:05 AM (16 years ago)
(m)
nothing do am now.


na why rev sista con visit hin shop by 9 pm be that na
Posted: at 8-01-2009 04:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 8-01-2009 04:12 AM (16 years ago)
(m)
yes na... for super bumper prayers na...
Posted: at 8-01-2009 04:12 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 8-01-2009 04:20 AM (16 years ago)
(m)
na so o
Posted: at 8-01-2009 04:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions