
Posted: at | |
![]()
| |||||
both of dem dreams come true? Reply
| |||||
abi now Reply
| |||||
Na so sha... Reply
| |||||
Quote from: angeljoy on 6-01-2009 05:38 PM Posted before Sist, abeg no vex o, since October 20th 2008 and 9:57am wen you register for Naijapals na only 4 posts you don post and i sure say all na even comments. Why you kon dey try to discourage people wen dey try atleast? You sef, think am na, e make sense? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
take am easy na, Replyu sure say no b she be rezi wife sef
| |||||
Quote from: segxi on 8-01-2009 11:34 AM take am easy na, Oh! e fit be o. u sure say no b she be rezi wife sef
| |||||
na true na Replyna why rezi no dey online b that e dey settle tins with the wife
| |||||
Quote from: segxi on 9-01-2009 06:38 AM na true na oh! Okkkk. No wonder. na why rezi no dey online b that e dey settle tins with the wife
| |||||
i tell u Reply
| |||||
Quote from: angeljoy on 6-01-2009 05:38 PM Posted before watin con be ur own if no be say u be chick...i know watin i 4 say to u hhhaaaa baaaa how u take no self na this site then born u or watin person crack this kin good joke instead make u happiciate am u they.....i no go talk. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Emmanuel4christ abeg if you no get some thin to talk abeg keep quiet sey na becos you see money go cafe today you no go let person rest Reply
| |||||
lol.......cafe okay oooooo u talk am....and i hear uuuuuuuuuu Reply
| |||||
na tru no b only breeze na hurricane Reply
| |||||
lollllllllllllllz Replynice yabbin bt Emmanuel shebi na 4 christ abi 4 yabinn
| |||||
well na 4 christ oooo but i know know why people they put hand 4 my mouth and i dey try make i no talk abi... Reply
| |||||
dey r jst bird of d same feather! Reply
| |||||
who.. Reply![]()
| |||||
my pastor say if u try kip mouth n hin no gree close mak u use padlock Reply
| |||||
which church u dey go self Reply
|
Forbes Announces 2025 Top 5 Richest Musicians In Nigeria, Reactions Trail
Tiwa Savage Shares Glimpse Of Her Time In Saudi Arabia With Beautiful Photos
Court Freezes $225 Million In Assets Linked To Arise TV Owner Nduka Obaigbena
Ex Senate President, Saraki Congratulates Son’s First Grammy Award Win
Kanye West With Bianca Censori Escorted Out Of 2025 Grammys After Nαked Red-Carpet Appearance
Three Siblings Killed, Bodies Dumped In Deep Freezer In Anambra
PHOTOS; First Lady, Remi Tinubu Visits Babangida, Abdulsalami In Minna