kido123 at 30-01-2009 10:24 AM (16 years ago) (m) We are ready for you Emma! lets go there!!!!!!!
no adverts plsssss... how much wey 9ice pay yu? talk tru o ..na only me and yu dey here now. emma don go watch chelsea match.....  i don come ooooo...lol...who talk say make i no come..make in come out make i see.. 
how the match na? ....... Posted: at 30-01-2009 10:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 30-01-2009 10:31 AM (16 years ago) (m) hmmmmmmmmm,i guess my guy will give or donate more than 500 trillion cos i worth more than beauty.  if ur guy no ask 4 change Posted: at 30-01-2009 10:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
We are ready for you Emma! lets go there!!!!!!!
the thing they okay..  no adverts plsssss... how much wey 9ice pay yu? talk tru o ..na only me and yu dey here now. emma don go watch chelsea match.....  i don come ooooo...lol...who talk say make i no come..make in come out make i see..  how the match na? .......  Posted: at 30-01-2009 12:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmmmm,i guess my guy will give or donate more than 500 trillion cos i worth more than beauty.  500 trillion cedis? anyway! u try . emma abeg, check this babe out for me and give me report asap! Posted: at 2-02-2009 03:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dgreat u sure say u go fit donate dat kind money... no come here come ask for loan cuz we no go approve am... Posted: at 2-02-2009 09:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-02-2009 10:06 AM (16 years ago) (m) hmmmmmmmmm,i guess my guy will give or donate more than 500 trillion cos i worth more than beauty.  500 trillion cedis? anyway! u try . emma abeg, check this babe out for me and give me report asap! mouth donation Posted: at 2-02-2009 10:06 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
simdi at 2-02-2009 11:55 AM (16 years ago) (f) I for drop N500 MILLION FR MY WOMAN, ABI NOW???
WAIT SELF..... U BE GHANA..? TALK TRUE OOOOOOOO I NO DEY UNDERSTAND DIS GUY JOKES AT ALL.... U B DSMALLEST NO B DGREATEST....ABEG U ....U COME FROM CONGO? ABEG HELP ME MAKE WE DEPORT DIS GUY BACK TO HIS ROOTS....... Posted: at 2-02-2009 11:55 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
simdi at 2-02-2009 12:03 PM (16 years ago) (f) ABEG MAKE UNA HELP ME DEPORT DIS GUY BACK TO IM COUNTRY[IRAQ,IRAN,AFGHANISTAN,WHICH ONE U COME FRROM SELF]........PLS I DEY BEG GO 2 BASKET"S MOUTH JOKE SCHOOL..... Posted: at 2-02-2009 12:03 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 2-02-2009 12:29 PM (16 years ago) (m) ABEG MAKE UNA HELP ME DEPORT DIS GUY BACK TO IM COUNTRY[IRAQ,IRAN,AFGHANISTAN,WHICH ONE U COME FRROM SELF]........PLS I DEY BEG GO 2 BASKET"S MOUTH JOKE SCHOOL.....
basket mouth get jokes school? Posted: at 2-02-2009 12:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ABEG MAKE UNA HELP ME DEPORT DIS GUY BACK TO IM COUNTRY[IRAQ,IRAN,AFGHANISTAN,WHICH ONE U COME FRROM SELF]........PLS I DEY BEG GO 2 BASKET"S MOUTH JOKE SCHOOL.....
I no blame you, na Dguy wey no dey bounce faceless people like you, You no go fit understand my jokes cos u no go school, na basket mouth joke school na him wey u go and u neva post one joke make we see am. Aproko like you! you be hater and the only advantage you have over is that you can kiss my ass while i Cant!!!! Posted: at 2-02-2009 01:14 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 2-02-2009 01:46 PM (16 years ago) (m) hmmmmmmmmm,i guess my guy will give or donate more than 500 trillion cos i worth more than beauty.  500 trillion cedis? anyway! u try . emma abeg, check this babe out for me and give me report asap! Show me ur Beautiful woman and i will show u de Guy who is tired of f@#king Her Posted: at 2-02-2009 01:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmmmm,i guess my guy will give or donate more than 500 trillion cos i worth more than beauty.  500 trillion cedis? anyway! u try . emma abeg, check this babe out for me and give me report asap! Show me ur Beautiful woman and i will show u de Guy who is tired of f@#king Her OK u wan make i show you a beautiful woman? ngwanu!! see Onyin now? she is a beautiful babe, so over to you size1 Posted: at 2-02-2009 02:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmmmm,i guess my guy will give or donate more than 500 trillion cos i worth more than beauty.  500 trillion cedis? anyway! u try . emma abeg, check this babe out for me and give me report asap! Show me ur Beautiful woman and i will show u de Guy who is tired of f@#king Her OK u wan make i show you a beautiful woman? ngwanu!! see Onyin now? she is a beautiful babe, so over to you size1 eheen! eheen! dgreatest u don dey find my truble oh.. eheen.. u no say i get hot temper Posted: at 2-02-2009 02:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 2-02-2009 02:48 PM (16 years ago) (m) kai, dat 1 na no go area. my hand no dey oooooooooooo Posted: at 2-02-2009 02:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 2-02-2009 03:00 PM (16 years ago) (m) ABEG MAKE UNA HELP ME DEPORT DIS GUY BACK TO IM COUNTRY[IRAQ,IRAN,AFGHANISTAN,WHICH ONE U COME FRROM SELF]........PLS I DEY BEG GO 2 BASKET"S MOUTH JOKE SCHOOL.....
I no blame you, na Dguy wey no dey bounce faceless people like you, You no go fit understand my jokes cos u no go school, na basket mouth joke school na him wey u go and u neva post one joke make we see am. Aproko like you! you be hater and the only advantage you have over is that you can kiss my ass while i Cant!!!! why body dey do u like who dem pour hot pepper water put? Posted: at 2-02-2009 03:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmmmm,i guess my guy will give or donate more than 500 trillion cos i worth more than beauty.  500 trillion cedis? anyway! u try . emma abeg, check this babe out for me and give me report asap! Show me ur Beautiful woman and i will show u de Guy who is tired of f@#king Her OK u wan make i show you a beautiful woman? ngwanu!! see Onyin now? she is a beautiful babe, so over to you size1 eheen! eheen! dgreatest u don dey find my truble oh.. eheen.. u no say i get hot temper  Chei! Onyin, abeg oh! i don retrieve dat thing wey i talk oh ! no mind size1, na him fault, he dey ask make i show am a beautiful woman, i dont know of any abeg, no vex too much ok? Size1 see wetin u for put me now. carry your time oh!!!!! Posted: at 2-02-2009 03:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ABEG MAKE UNA HELP ME DEPORT DIS GUY BACK TO IM COUNTRY[IRAQ,IRAN,AFGHANISTAN,WHICH ONE U COME FRROM SELF]........PLS I DEY BEG GO 2 BASKET"S MOUTH JOKE SCHOOL.....
I no blame you, na Dguy wey no dey bounce faceless people like you, You no go fit understand my jokes cos u no go school, na basket mouth joke school na him wey u go and u neva post one joke make we see am. Aproko like you! you be hater and the only advantage you have over is that you can kiss my ass while i Cant!!!! why body dey do u like who dem pour hot pepper water put? No be only hot pepper na hot acid! ineva rake for the guy sef? what if i come rake for am nko? wetin u for talk say dem pour for my body? Posted: at 2-02-2009 03:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 2-02-2009 03:31 PM (16 years ago) (m) hmmmmmmmmm,i guess my guy will give or donate more than 500 trillion cos i worth more than beauty.  500 trillion cedis? anyway! u try . emma abeg, check this babe out for me and give me report asap! Degreatest2, na big name dey kill small Dog Show me ur Beautiful woman and i will show u de Guy who is tired of f@#king Her OK u wan make i show you a beautiful woman? ngwanu!! see Onyin now? she is a beautiful babe, so over to you size1 eheen! eheen! dgreatest u don dey find my truble oh.. eheen.. u no say i get hot temper  Chei! Onyin, abeg oh! i don retrieve dat thing wey i talk oh ! no mind size1, na him fault, he dey ask make i show am a beautiful woman, i dont know of any abeg, no vex too much ok? Size1 see wetin u for put me now. carry your time oh!!!!! Posted: at 2-02-2009 03:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
where big name dey? and where small dog dey? Posted: at 2-02-2009 03:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ABEG MAKE UNA HELP ME DEPORT DIS GUY BACK TO IM COUNTRY[IRAQ,IRAN,AFGHANISTAN,WHICH ONE U COME FRROM SELF]........PLS I DEY BEG GO 2 BASKET"S MOUTH JOKE SCHOOL.....
I no blame you, na Dguy wey no dey bounce faceless people like you, You no go fit understand my jokes cos u no go school, na basket mouth joke school na him wey u go and u neva post one joke make we see am. Aproko like you! you be hater and the only advantage you have over is that you can kiss my ass while i Cant!!!! why body dey do u like who dem pour hot pepper water put? u know see the thing way that person talk. Posted: at 2-02-2009 10:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |