snap am make we see how the thing broke na Posted: at 14-01-2009 07:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 14-01-2009 02:59 PM (15 years ago) (m) Toks u no dey talk?
i broke all my fingers at that moment..... where u put ur fingers wen make all break like that?... inside one babe P**sy, the spot too tight, so all my hand break finish........lolz
2.0. Posted: at 14-01-2009 02:59 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Kennycynth at 14-01-2009 03:06 PM (15 years ago) (f) toks i think say you never spoil @Rezi ur kolo don over ripe Posted: at 14-01-2009 03:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
in no spoil is abt too.. Posted: at 14-01-2009 05:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wetin silly talk b that o, e be like say she don reach there b4.
lol
segxi abeg tell me something, dis SILLYJOKER na man abi woman which em be i no understand oh Kenny, I be correct fine gurl as Rezi don tell you before. you can still re-confirm by checking my profile, if you are still in doubt...
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 15-01-2009 08:59 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HEY ! U GUYS DONT UNDERSTAND D MAIN MEANING OF DAT SILLY JOKE.. ITS MEANS U CAN NEVER GET A LAWYER IN HEAVEN BUT HELL DATS WAT SATAN MEANS. LOL Thank you Salli, you try.
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 15-01-2009 09:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wetin silly talk b that o, e be like say she don reach there b4.
lol
segxi abeg tell me something, dis SILLYJOKER na man abi woman which em be i no understand oh she be very very very... beautiful babe Rezi, you have answered well... thumbs up!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 15-01-2009 09:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyi so you mean say dis segxi and sillyjoker na my fellow woman dem be? i think say dem be gentlemen, i wonder the kind of ugly wey make dem dey hide their pix
Kenny, take am easy now! haha! If you been dey naija pals about a month ago, you for see my face. But I get pix na... you no see am
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 15-01-2009 09:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
You have all spoken well. Thanks all, for checking in!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 15-01-2009 09:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyi so you mean say dis segxi and sillyjoker na my fellow woman dem be? i think say dem be gentlemen, i wonder the kind of ugly wey make dem dey hide their pix
Kenny, take am easy now! haha! If you been dey naija pals about a month ago, you for see my face. But I get pix na... you no see am silly.....make we see am........hhhhaaaa bbbbaaaaa Posted: at 15-01-2009 09:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brhoc at 15-01-2009 09:36 PM (15 years ago) (m) foolish blasphemy Posted: at 15-01-2009 09:36 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
foolish blasphemy
Simple...dont read such jokes "PASTOR" Infact, what are you doin here? Mcheew!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 25-01-2009 05:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
It is not Right to make Jokes with the Name of THE ALMIGHTY FATHER.
Its also not right for you to be here... Mcheew!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 25-01-2009 05:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amouramio at 27-01-2009 07:08 PM (15 years ago) (f) wondas, abeg wona help me ask am, na babe or na guy put this joke. but anyway sha a enjoy am well well.i hope say when God sue satan e be ready for blood battle Posted: at 27-01-2009 07:08 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 27-01-2009 08:15 PM (15 years ago) (m) wondas, abeg wona help me ask am, na babe or na guy put this joke. but anyway sha a enjoy am well well.i hope say when God sue satan e be ready for blood battle
na GOD you dey talk to like this? you no dey fear? Posted: at 27-01-2009 08:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wondas, abeg wona help me ask am, na babe or na guy put this joke. but anyway sha a enjoy am well well.i hope say when God sue satan e be ready for blood battle
HAY....STOP AM OOOOO.... Posted: at 27-01-2009 08:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 31-01-2009 05:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xclamation at 31-01-2009 06:37 PM (15 years ago) (f) lol Posted: at 31-01-2009 06:37 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 3-02-2009 10:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sleeping!!! Posted: at 3-02-2009 02:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |