No Cure for Stupid (Page 2)

Date: 11-01-2009 1:08 pm (15 years ago) | Author: Happiness keeps you sweet...
1 [2]
- kido123 at 6-02-2009 10:12 AM (15 years ago)
(m)
degreat, emma,... why una dey waste space anyhow na?.. oya make una report urselfs for ma office quick quick!
Posted: at 6-02-2009 10:12 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 6-02-2009 11:25 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: kido123 on  6-02-2009 10:12 AM
degreat, emma,... why una dey waste space anyhow na?.. oya make una report urselfs for ma office quick quick!

wetin dem wan come do 4 ya office..............omo guys make una run.........dis guy b headmaster 4 our village schl
Posted: at 6-02-2009 11:25 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 6-02-2009 11:45 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: iphie on  6-02-2009 11:25 AM
Quote from: kido123 on  6-02-2009 10:12 AM
degreat, emma,... why una dey waste space anyhow na?.. oya make una report urselfs for ma office quick quick!

wetin dem wan come do 4 ya office..............omo guys make una run.........dis guy b headmaster 4 our village schl


yu sef go follow join report .... Grin
Posted: at 6-02-2009 11:45 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 8-02-2009 09:42 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: kido123 on  6-02-2009 10:12 AM
degreat, emma,... why una dey waste space anyhow na?.. oya make una report urselfs for ma office quick quick!

Village headmaster... clerk Grin

Posted: at 8-02-2009 09:42 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sillyjokker at 14-02-2009 10:47 AM (15 years ago)
(f)
lol

Posted: at 14-02-2009 10:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]