una no think me know say na wedding ring b4?
rezi u been think say na bedroom talk b4? Posted: at 14-01-2009 06:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
wetin dey make u laugh this morning... u no dey sleep? Posted: at 14-01-2009 07:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin dey make u laugh this morning... u no dey sleep? i just want ask u that oooooo u con over take me...watin u dey do na u no sleep u know say u be woman sorry lady sorry...emmmmm Posted: at 14-01-2009 07:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin dey make u laugh this morning... u no dey sleep? i just want ask u that oooooo u con over take me...watin u dey do na u no sleep u know say u be woman sorry lady sorry...emmmmm emmmmm what? talk am if u no dey fear, make i send holy ghost fire on u this morning. Posted: at 14-01-2009 09:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
owuladewa at 14-01-2009 10:59 AM (16 years ago) (f) Hah hah na wa oo,i tink say na dat tin u dey talk oo bt nw i gt am.nice 1 Posted: at 14-01-2009 10:59 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Edwizzie at 14-01-2009 12:37 PM (16 years ago) (m) Thank God say na ring dey my mind. Posted: at 14-01-2009 12:37 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Hah hah na wa oo,i tink say na dat tin u dey talk oo bt nw i gt am.nice 1
wetin be the tin? Posted: at 14-01-2009 02:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Reply |
u don talk am now..lol Posted: at 14-01-2009 05:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no talk anything i only open mouth Posted: at 15-01-2009 01:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u wan hear am....... Posted: at 15-01-2009 09:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DarkCoco at 16-01-2009 08:26 AM (16 years ago) (f) well then lol...
Woman Of Valor~~~~I Am DeStInEd FOr gReAtNeSs Posted: at 16-01-2009 08:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Under ground anybody wey read this joke dey think the same thing. I beg make we all say the truth o!
na em be say u follow get corrupt mind too... Posted: at 16-01-2009 11:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
well then lol...
sexy babe... just like ur colour, do u mind if we are friends? Posted: at 16-01-2009 02:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Doshe at 16-01-2009 02:15 PM (16 years ago) (m) @Onyinyenaija na only girl u wan b frnd with? Just asking. Posted: at 16-01-2009 02:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
justmya at 16-01-2009 04:48 PM (16 years ago) (f) i don fear Posted: at 16-01-2009 04:48 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
@Onyinyenaija na only girl u wan b frnd with? Just asking.
u wan make i befriend u? Posted: at 18-01-2009 10:50 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |