baggage missing... (Page 3)

Date: 14-01-2009 8:13 am (16 years ago) | Author: Ademola Adeola
1 2 [3]
- Emmanuel4christ at 22-01-2009 10:17 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 22-01-2009 10:11 PM
Quote from: Emmanuel4christ on 22-01-2009 04:33 PM
Quote from: moak on 22-01-2009 10:27 AM
Ah Ah, emma na wetin happen you dey prohesy?Huh?? if dem pick ur pocket for inside plane now? Ugo come here come dey announce abi?Huh???

Abi na u be the pick pocket, Emma, no take seat beside this guy o
[/quo


thank u jare....i dey wonder the time way in they ask me.....i think say in don get agent 4 inside plane...way they work 4 ammm Grin


Yey dey worry emma, i go get agent for inside "shanshangki Airline" like D'banj will say " OLOHUN MAJE OH!' !!!!!!



hhaaaaa D,BANJ.....be ur agent? Huh?.....lol
Posted: at 22-01-2009 10:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 22-01-2009 11:00 PM (16 years ago)
(m)
Lenu e?Huh?? emma File!!! file!!! file!!!
Posted: at 22-01-2009 11:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 23-01-2009 05:43 AM (16 years ago)
(m)
u no go...sleep watin be time 4 nigeria...now self?
Posted: at 23-01-2009 05:43 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 23-01-2009 08:55 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 23-01-2009 05:43 AM
u no go...sleep watin be time 4 nigeria...now self?
Time dey talk exactly the same thing wey him talk by this time yesterday!!!!!! Lol!!!!!
Posted: at 23-01-2009 08:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 23-01-2009 11:53 AM (16 years ago)
(m)
Grin Cheesy
Posted: at 23-01-2009 11:53 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions