Posted: at | |
| |||||
Quote from: etyudy on 2-01-2012 07:02 AM Rated the most unfaithful in the world, Nigerian gals dont love all d understand about love is Money. True or False? False: Faithfulness has do wth individualism, wht do say about whites dt divorce every secs
| |||||
Everything is nigerian gals, have you bn around the world to see what other gals are doing? money is essencial to every1 and you are not excluded. Reply1daful Is a Blessed Child..
| |||||
dont,mind,poster Reply![]()
| |||||
No problem,brb Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
True Reply
| |||||
Quote from: 1daful on 2-01-2012 07:52 AM Everything is nigerian gals, have you bn around the world to see what other gals are doing? money is essencial to every1 and you are not excluded. my dear i support u joo. d poster na radio without battery. e wan make sharp babes give am for free.
| |||||
we rock!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Reply![]()
| |||||
Why naija guys sef go dey stingy with money,una wan do buh una no wan spend Reply
| |||||
Quote from: lertipha on 3-01-2012 03:34 AM Why naija guys sef go dey stingy with money,una wan do buh una no wan spend So wetin that one come mean now? If na buy I wan buy am I go ask for the price. Since no be sell u sef wan sell, then we suppose spend equally now, abi no be two of us go enjoy am??
| |||||
Quote from: etyudy on 2-01-2012 07:02 AM Rated the most unfaithful in the world, Nigerian gals dont love all d understand about love is Money. True or False? dis wan u dey shout like person wey just kolo newly..wetin dey do u? The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
na wa o ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
I don't know if its all of them, but one thing for sure they like money too much especially Ibo girls. You can quote. Reply
| |||||
![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: lertipha on 3-01-2012 03:34 AM Why naija guys sef go dey stingy with money,una wan do buh una no wan spend wetin u wan do self? is dat all u can think abt? but finally, chics and money are synonymous... remove one and d other cease to exist
| |||||
Quote from: lertipha on 3-01-2012 03:34 AM Why naija guys sef go dey stingy with money,una wan do buh una no wan spend wetin u wan do self? is dat all u can think abt? but finally, chics and money are synonymous... remove one and d other cease to exist
| |||||
Quote from: Ajento on 3-01-2012 04:19 AM So wetin that one come mean now? If na buy I wan buy am I go ask for the price. Since no be sell u sef wan sell, then we suppose spend equally now, abi no be two of us go enjoy am?? lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: cryptoni on 3-01-2012 07:33 PM wetin u wan do self? is dat all u can think abt? but finally, chics and money are synonymous... remove one and d other cease to exist na una sabi , who doesnt like it hissssssssss ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Ajento on 3-01-2012 03:56 PM I don't know if its all of them, but one thing for sure they like money too much especially Ibo girls. You can quote. u dey look for trouble i guess. The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech