naija babes too dey smell, their body odour na dieeeeeee! (Page 9)

Date: 06-01-2012 5:41 pm (13 years ago) | Author: Vincent Ughamdu
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 22
- FlyMamacita at 14-01-2012 12:43 PM (13 years ago)
(f)
hahaha lmao  Grin Grin u see ehn poster lemme tell u somtin

d way u dey talk so e means u dey phyuk babes anyhow without relationship odawise u go knw sey
smell dey..............sooooooo conclusion: make u no vex now, na ur style b dat  Grin
Posted: at 14-01-2012 12:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 14-01-2012 01:30 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on 13-01-2012 02:43 PM
yes o dawling, Tongue Kiss
Cool Cool
Quote from: colafemi on 14-01-2012 03:04 AM
Stop going for cheap girls we nodey wash well. My friend na you dey do yourself
tell ram Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-01-2012 01:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 14-01-2012 03:54 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: colafemi on 14-01-2012 03:04 AM
Stop going for cheap girls we nodey wash well. My friend na you dey do yourself

oooooooooooooooo God........... who b cheap girl? wetin de worry u self? cheap girl nor de exist if hw wish she get money she for fit maintain her self as she nor get is d man's position to help her out instead of lafing at her ok
Posted: at 14-01-2012 03:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Beauti4 at 15-01-2012 04:38 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on  8-01-2012 01:54 AM
Huh?

 Huh? Huh?
Posted: at 15-01-2012 04:38 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Beauti4 at 15-01-2012 04:42 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on 10-01-2012 03:02 PM
abeg e don do.... b4 u go start dis vibration of a thing here

I haven't even started with this poster o...if not bcos of my new routines self.
Posted: at 15-01-2012 04:42 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Emmandazie at 15-01-2012 07:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 14-01-2012 03:54 PM
oooooooooooooooo God........... who b cheap girl? wetin de worry u self? cheap girl nor de exist if hw wish she get money she for fit maintain her self as she nor get is d man's position to help her out instead of lafing at her ok
Thubs up! How can a girl refer to her fellow girl as cheap? There is no cheap girl
Posted: at 15-01-2012 07:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- libfedd at 15-01-2012 07:44 PM (13 years ago)
(m)
i no fit shout... Grin Grin Grin Cheesy
Posted: at 15-01-2012 07:44 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 16-01-2012 02:43 AM (13 years ago)
(m)
Hehehehe nawaooo

Posted: at 16-01-2012 02:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dhowafe at 16-01-2012 06:45 AM (13 years ago)
(m)
@poster, the time wen ur papa take fcuk ur mama wen produce u this mumu, ur papa 4 use the time play (apele)draft, e 4 favor am pass, and even wen u don come by mistake, them 4 use u block Gotta.. IDIOT na im u be.. ur full generation of ladies na them dey smell.. na ur papa i blame, wen no notice hw stupid u go be wen mk am no use condom flush u enter toilet.. Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Sad Sad Sad Sad Sad
Posted: at 16-01-2012 06:45 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- saintdav76 at 16-01-2012 12:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on  6-01-2012 06:38 PM
mennnnnnnnnnnn dis guy is very stupid. @poster hope u are no more dating a nigerian sha bcos d day wer u go date na dat day ogun go kill u

E NEVER REACH THIS LEVEL NA, WE N SAY THEY GUY NA MUMU, BUT SHA E MAKE SMALL SENSE
BUT E DEPEND THE TYPE GIRL WEN E DEY DATE.
MAYBE E DEY DATE BABY WEN VENER SABI WATCH THERE PANTIES, E CON THE GENERALIZED AM
Posted: at 16-01-2012 12:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 16-01-2012 02:06 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: saintdav76 on 16-01-2012 12:10 PM
E NEVER REACH THIS LEVEL NA, WE N SAY THEY GUY NA MUMU, BUT SHA E MAKE SMALL SENSE
BUT E DEPEND THE TYPE GIRL WEN E DEY DATE.
MAYBE E DEY DATE BABY WEN VENER SABI WATCH THERE PANTIES, E CON THE GENERALIZED AM
Grin Grin Grin Grin Grin but talk tru sha, una dey like dey smell girls pant na?  Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 16-01-2012 02:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 16-01-2012 02:14 PM (13 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 16-01-2012 02:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 16-01-2012 02:17 PM (13 years ago)
(f)
4 some part of d world wey i don see, sealed smelling female pant na hot cake 4 some cool guys, i be don already dey think of how to open my brance here 4 Abuja. abeg, i go need dat girl ID to locate am make she dey model some pant 4 me, except sey her own odour strong well well, anyway sha, some men get dead nose, so her own go suitees dem, My ladies wey understand me, no be insult i dey ooooooooo. All dis men wey dey form, if u forget ur pant 4 dear hause, dey go go hide am dey smell if don commot. ONE MAN POISION IS ANOTHER MAN meat  Kiss Kiss Kiss
Posted: at 16-01-2012 02:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 16-01-2012 02:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: giftmurphy on 16-01-2012 02:14 PM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
y na? u know sey i dey like dey talk tru  Tongue
Posted: at 16-01-2012 02:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 16-01-2012 02:56 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 16-01-2012 02:17 PM
4 some part of d world wey i don see, sealed smelling female pant na hot cake 4 some cool guys, i be don already dey think of how to open my brance here 4 Abuja. abeg, i go need dat girl ID to locate am make she dey model some pant 4 me, except sey her own odour strong well well, anyway sha, some men get dead nose, so her own go suitees dem, My ladies wey understand me, no be insult i dey ooooooooo. All dis men wey dey form, if u forget ur pant 4 dear hause, dey go go hide am dey smell if don commot. ONE MAN POISION IS ANOTHER MAN meat  Kiss Kiss Kiss
lol...them no get work..
Posted: at 16-01-2012 02:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 16-01-2012 03:02 PM (13 years ago)
(f)
no talk am o, na serious matter 4 dem, try forget ur own one day and look if e go wash am?  Tongue Tongue Tongue
Posted: at 16-01-2012 03:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 16-01-2012 03:31 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 16-01-2012 03:02 PM
no talk am o, na serious matter 4 dem, try forget ur own one day and look if e go wash am?  Tongue Tongue Tongue
u don forget urs before?
Posted: at 16-01-2012 03:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 16-01-2012 05:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: giftmurphy on 10-01-2012 12:54 PM
someone is trying me... Roll Eyes

who be dat?  Cheesy Cheesy

Posted: at 16-01-2012 05:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 16-01-2012 05:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: lawlar20 on 11-01-2012 11:14 AM
mehn!!! dis guy dey mad...................big time.................hop u re nt 4rm naija sha? coz if yes ur mama include........RUBBISH GUY.......... Angry Angry Angry

if him mama no com be naija nko?

Posted: at 16-01-2012 05:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 16-01-2012 05:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 16-01-2012 02:06 PM
Grin Grin Grin Grin Grin but talk tru sha, una dey like dey smell girls pant na?  Tongue Tongue Tongue Tongue
Shocked Shocked Shocked Shocked
who dey smell gurl pant?

Posted: at 16-01-2012 05:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 22

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  3. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  6. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  7. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  8. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions