dem sabi smell like he-goat. if them wan commot them go com carry different kinds perfume pour for body so that person no go know.
if u wan com have sex with them, dem com open them leg, omo na dieeeee. your prick wey don stand at attention go fall by force because of the kind odour wey dey commot from their honeypot.

na so me and my friend dey discuss for outside peacefully, one girl com dey find am come. as him see d girl na so him take off run go hide for backyard. as the girl com reach where i dey, instead wey she go stand some distance away com ask me anything wey she wan ask me, she com near me well well. omo i no fit breathe again.

cos the kind odour wey dey penetrate from her trouser come out fit give woman belle

all the question wey she dey ask me, i just dey answer them sharp sharp so that so go commot. Angry Angry
she never pull cloth, the smell don dey scatter everywhere. no wonder my two dogs dem dey bark all those while cos of the smell

as my friend com back from him hiding place, i com ask am say why him dey run.
him say the babe too dey smell and her armpit and pubic area be like forest. say the first time wey him wan fcuk am, as him percieve d smell, him prick no gree stand again,

abeg make una dey bath well

e be like sey dat honeypot wen u wan entr dey smell die..why u go use open eye go dustbin wan go fcuk crase woman...

u sef no well na....
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 17-01-2012 11:35 AM (11 years ago) | Addicted Hero |
|