cadanre at 19-01-2012 12:59 AM (13 years ago) (f) Wow!!! What a news? Abeg, mek GEJ neva vacuate these sodiers yet. I wan g protest in front of this particular one. So dat she go see say me sef dey loyal to National call!!!
Funny!
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 19-01-2012 12:59 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
cadanre at 19-01-2012 01:09 AM (13 years ago) (f) I NO GO LIE, I LOVE THIS BABE.
BT U DEY URGLY
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 19-01-2012 01:09 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
cadanre at 19-01-2012 01:11 AM (13 years ago) (f) she is a damsel need not to be in force rather she should go for beauty pageant
Na aboki female she be and you know sey aboki no de do such things.
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 19-01-2012 01:11 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
cadanre at 19-01-2012 01:15 AM (13 years ago) (f) Mmmm, na wa o o, see comments, see admiration, see praises, even girls come still dey admire girl, Hmmm na wa o o. The one wey big pass me be say I notice say all southern warriors don lay down their guns for this girl, Delta boys, Egbesu boys, MEND, Bakkassi, Massob, Odua even our girls dey admire am, na em be say all the war, war wey we dey shout na shakara be that - FELA may your soul rest in peace. Una no see the name sey na HADIZA NUHU, na proper Hausa girl. So we don lose the fight even before the fight start? Boko Haram don use their girl bait una and na so all of una just fall like vegetable be that, I go die o o o Where Ajanni dey make him use him AK finish them off as them no wan fight again because of one Hausa Girl. Na this one go show say we dey eqaully corrupt and focusless like our leaders. MAKE I NO HEAR ANYONE WEY DEY SHOUT WAR, WAR FOR SOUTH AGAIN, WHICH KIND WAR? WHEN NA ONLY ONE GIRL HAUSA THROWAY FOR INTERNET ALL OF UNA DON THROWAY GUN BEGIN ROB MAKE-UP AND SPRAY PERFUME! AJANNI carry on, my boys no serious all of them be ashewo... Ajanni I like this Hausa girl o I no go lie you fit help? 
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 19-01-2012 01:15 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
cadanre at 19-01-2012 01:26 AM (13 years ago) (f) m-e-n see pickin this is what i am talking about no be make up, i get luck na so my doughters go be.
Na so? Me I wonder why u wan ur dauta to hv aboki face>>>>>>>>>>>
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 19-01-2012 01:26 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
pchinedu20 at 19-01-2012 01:32 AM (13 years ago) (m) look good Posted: at 19-01-2012 01:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
saiyaman at 19-01-2012 02:29 AM (13 years ago) (f) There are ugly and pretty people in every group  I hate for you to disown someone who is a member of your group but doesn't fit your ideals Posted: at 19-01-2012 02:29 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
cadanre at 19-01-2012 02:34 AM (13 years ago) (f) There are ugly and pretty people in every group  I hate for you to disown someone who is a member of your group but doesn't fit your ideals You are welcome to NP
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 19-01-2012 02:34 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
danpatrick at 19-01-2012 03:10 AM (13 years ago) (m) MY BROTHER, WHO NO LIKE GOOD THING NA? EVEN BABA IJABO FIT BRIBE PASTOR CHRIS for C Embassy to arrange a quick wedding if him get assess to this one. Trust OBJ you no fit beat for this one o.
Posted: at 19-01-2012 03:10 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
princeafes at 19-01-2012 03:18 AM (13 years ago) (m) 8)those senior officers go take penis finish am before she get promotion and she go grow fast if she cooperate well well Posted: at 19-01-2012 03:18 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 19-01-2012 06:33 AM (13 years ago) (m) CLOSE YOUR EMPTY TEETH. BARAWO Posted: at 19-01-2012 06:33 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
aliaaz at 19-01-2012 06:51 AM (13 years ago) (m) k
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 19-01-2012 06:51 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Crappy Posted: at 19-01-2012 07:15 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ebonypride at 19-01-2012 07:25 AM (13 years ago) (m) She is pretty Posted: at 19-01-2012 07:25 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Shenex28 at 19-01-2012 07:27 AM (13 years ago) (m) Wow she luk gorgeous... Aboki girls nawa ooo Posted: at 19-01-2012 07:27 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Dayus11 at 19-01-2012 08:55 AM (13 years ago) (f) She's really natural......i admire dat Posted: at 19-01-2012 08:55 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Dayus11 at 19-01-2012 08:57 AM (13 years ago) (f) she is ugly
ironically,jealousy or wat???  ? Posted: at 19-01-2012 08:57 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onitsha at 19-01-2012 09:24 AM (13 years ago) (m) can somebody tell me this kele barrack pls.ADIZA fulani Posted: at 19-01-2012 09:24 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
nnokwa3000 at 19-01-2012 09:55 AM (13 years ago) (m) she fine but her brothers boko haram dey kill people besides she can be boko haram virgin in thier heaven Posted: at 19-01-2012 09:55 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ok Posted: at 19-01-2012 09:58 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |