Most Beautiful Girl In Nigerian Army [Photo] (Page 8)

Date: 18-01-2012 8:34 am (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 19
- kebella at 18-01-2012 07:07 PM (12 years ago)
(f)
so spicy Kiss

Posted: at 18-01-2012 07:07 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- laureat at 18-01-2012 07:10 PM (12 years ago)
(f)
shes ma friends sister.  did the same high skul.
Posted: at 18-01-2012 07:10 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ChannelO4u at 18-01-2012 07:21 PM (12 years ago)
(m)
Spicy..Hia!! so u dey chow d babe already..I baliv u all level, abeg can we do biZ???
Posted: at 18-01-2012 07:21 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- bonnelblack at 18-01-2012 07:22 PM (12 years ago)
(m)
Better hold a beauty contest lest some other stunner comes along
Posted: at 18-01-2012 07:22 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- bonnelblack at 18-01-2012 07:26 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Southernking on 18-01-2012 07:05 PM
Mmmm, na wa o o, see comments, see admiration, see praises, even girls come still dey admire girl, Hmmm na wa o o. The one wey big pass me be say I notice say all southern warriors don lay down their guns for this girl, Delta boys, Egbesu boys, MEND, Bakkassi, Massob, Odua even our girls dey admire am, na em be say all the war, war wey we dey shout na shakara be that - FELA may your soul rest in peace. Una no see the name sey na HADIZA NUHU, na proper Hausa girl. So we don lose the fight even before the fight start? Boko Haram don use their girl bait una and na so all of una just fall like vegetable be that, I go die o o o
Where Ajanni dey make him use him AK finish them off as them no wan fight again because of one Hausa Girl. Na this one go show say we dey eqaully corrupt and focusless like our leaders. MAKE I NO HEAR ANYONE WEY DEY SHOUT WAR, WAR FOR SOUTH AGAIN, WHICH KIND WAR? WHEN NA ONLY ONE GIRL HAUSA THROWAY FOR INTERNET ALL OF UNA DON THROWAY GUN BEGIN ROB MAKE-UP AND SPRAY PERFUME!
AJANNI carry on, my boys no serious all of them be ashewo... Grin Grin Grin  Ajanni I like this Hausa girl o I no go lie you fit help?


Guy, you funny! It's ok to admire work of nature
Posted: at 18-01-2012 07:26 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Southernking at 18-01-2012 07:43 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: bonnelblack on 18-01-2012 07:26 PM
Guy, you funny! It's ok to admire work of nature

MY BROTHER, WHO NO LIKE GOOD THING NA? EVEN BABA IJABO FIT BRIBE PASTOR CHRIS for C Embassy to arrange a quick wedding if him get assess to this one. Trust OBJ you no fit beat for this one o.
Posted: at 18-01-2012 07:43 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Geematrix at 18-01-2012 07:48 PM (12 years ago)
(m)
sooo beautiful....
Posted: at 18-01-2012 07:48 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- MegaOneplusone at 18-01-2012 07:51 PM (12 years ago)
(m)
good all of una like the babe.... Cool Cool
Posted: at 18-01-2012 07:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SexySage at 18-01-2012 08:04 PM (12 years ago)
(m)
 OOOO MYYYYYYYYY GOD, how i wish i was one of the protesters , i would have gotten her number.GBAAAAMMMM  Wink
Posted: at 18-01-2012 08:04 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ZION7ZION at 18-01-2012 08:11 PM (12 years ago)
(m)
@ POSTER, i give you 4days to get this babe phone number, all else, i will start an aggressive protest for NP, helppppppppp a brother,  :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
Posted: at 18-01-2012 08:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MEND at 18-01-2012 08:14 PM (12 years ago)
(m)
hahahaha...I laff una! Dis Chick wen dey beg mek I marry her?
Posted: at 18-01-2012 08:14 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Stretchy35 at 18-01-2012 08:28 PM (12 years ago)
(m)
Cheii!! Me go enter army infact i don go buy NDA form i must meet dat cutie
Posted: at 18-01-2012 08:28 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- kitton at 18-01-2012 08:35 PM (12 years ago)
(m)
well, as 4 me na dis chick fine pass 4 naija and nor only nigeria ARMY
Posted: at 18-01-2012 08:35 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- otagermo at 18-01-2012 09:02 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: youngrashy on 18-01-2012 10:19 AM
Can sumone help me get her number
[/quote   666 special line
Posted: at 18-01-2012 09:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ganakoh at 18-01-2012 09:09 PM (12 years ago)
(m)
old boy na u tok,dis pipo de look envelope read leta inside,she dey beautiful,na beauty we dey eat?na beauty dey cook Eba or Amala?
shebi u don reach bottom below?maybe common border control no dey,when u come na full speed,not even speed break.Sorry all of una,na lust go kill una,i beg make una take leg carry waka dey go,where the beaty de?
Posted: at 18-01-2012 09:09 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- AriyaToday at 18-01-2012 09:13 PM (12 years ago)
(m)
I don't really think she is a professional soldier. She might just be a Military Cadet in one of the numerous Command Secondary Schools in Nigeria. She looks like a 15 year old girl. It is obvious that she posed for the Picture. I must confess that she is pretty and she has a cool smile. She is not a full time soldier yet. The helmet does not also look like that of the Nigerian Army. I have seen different helmets of the Nigerian Army before. She is a Cadet at a Command Secondary School in Nigeria. Cheers.


www.twitter.com/ariyatoday
Posted: at 18-01-2012 09:13 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- otagermo at 18-01-2012 09:20 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: nametalkam on 18-01-2012 08:34 AM
Things like this make you hate the work you do. This cute thing was one of the soldiers deployed to Lagos to scare off protesters on Monday!!!
hmmmmmmmmmmmmmmmm...let somebody dey shear all this guys here tempo.....i know by now...many go don wate their pant already.....NP don use eyes rape the babe already...hahahahahaha........women women .......waitin una put for this una tin self....you go see where a matured man go fool himself b4 una......the girl na my classmate oooooooo.....and she don marry teh teh....
Posted: at 18-01-2012 09:20 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ganakoh at 18-01-2012 09:21 PM (12 years ago)
(m)
wetin una dey c 4 dis 13yrs old?
Posted: at 18-01-2012 09:21 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Shenex28 at 18-01-2012 09:22 PM (12 years ago)
(m)
I can't believe my eyes, with dis i am ready to be a soldier,cos i know girls of her type will still be many there... Infact i must marry an hausa girl,cos they are naturally endowed with beauty.
Posted: at 18-01-2012 09:22 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- PrinceDarby1 at 18-01-2012 09:25 PM (12 years ago)
(m)
wow!!!!!! in military its Obey the last command.As a senior military officer i other here to pull out all her uniform before me now.Sergent enforce that!!!!!!!!!kai melili.
Posted: at 18-01-2012 09:25 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 19