virgin or expirenced (Page 4)

Date: 20-01-2012 12:25 am (13 years ago) | Author: abdultawab ahmadu
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9
- giftmurphy at 20-01-2012 02:05 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: dhowafe on 20-01-2012 01:32 PM
This 1 nw be say i no go see wiffy marry na, since evrybody dey want experience, who go come teach me nw to get d experience?? to become virgin na crime nw abi?? ok na..  Sad Sad Sad Sad Sad Sad
  :'( :'( :'( :'(
Posted: at 20-01-2012 02:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 20-01-2012 02:07 PM (13 years ago)
(f)
 Shocked Shocked

Posted: at 20-01-2012 02:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dhowafe at 20-01-2012 02:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 20-01-2012 02:03 PM
all dis whyl..u dey wit ur tomatoe jos...why u nvr get xperience? huh?....abi she no sabi  Lips Sealed

bt e no bad if u teach me, i come use am on her na, cos u seems to get plentyyyyyyyy of experience.. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 20-01-2012 02:10 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 20-01-2012 02:15 PM (13 years ago)
(f)
Abegiiii..i no be Left ova...make una two go sufa learn nam..wit una self...i no go teach...

Posted: at 20-01-2012 02:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mimibaby_5 at 20-01-2012 02:30 PM (13 years ago)
(f)
marry for love not how experienced or not ..............smh
Posted: at 20-01-2012 02:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 20-01-2012 02:33 PM (13 years ago)
(f)
mimibaby...sorry to say...even when u marry for love..and aftr marriage ur man cant satisfy u..shebi u go sidan dey look...huh?

Posted: at 20-01-2012 02:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- giftmurphy at 20-01-2012 02:40 PM (13 years ago)
(f)
lolz
Posted: at 20-01-2012 02:40 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- trolling at 20-01-2012 02:42 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 20-01-2012 02:33 PM
mimibaby...sorry to say...even when u marry for love..and aftr marriage ur man cant satisfy u..shebi u go sidan dey look...huh?
freaky freaky  Cheesy
Posted: at 20-01-2012 02:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 20-01-2012 02:48 PM (13 years ago)
(f)
i wonder for d babe ooo...that na olden days wey dat kain tin dey happen...not this generation abeg...she be woman na en she con dey talk dis kain tin...na wa to her oo abeg

Posted: at 20-01-2012 02:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 20-01-2012 02:50 PM (13 years ago)
(m)
we know say yu like d thing pass well well
Posted: at 20-01-2012 02:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mimibaby_5 at 20-01-2012 02:52 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 20-01-2012 02:33 PM
mimibaby...sorry to say...even when u marry for love..and aftr marriage ur man cant satisfy u..shebi u go sidan dey look...huh?
it comes naturally Smiley if not we go learn learn am. diff styles
Posted: at 20-01-2012 02:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 20-01-2012 02:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 20-01-2012 01:00 PM
no na u dey fear big tins, nd u b my personal pesin...so make u managa dis dwarf
wetin i do u sef
u c dis most handsome man in 9ja n na dwarf u fit sellect 4 am
wetin do u if u say ok wallas u match well well
Posted: at 20-01-2012 02:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mimibaby_5 at 20-01-2012 02:53 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 20-01-2012 02:48 PM
i wonder for d babe ooo...that na olden days wey dat kain tin dey happen...not this generation abeg...she be woman na en she con dey talk dis kain tin...na wa to her oo abeg
no eat me abeg oo
Posted: at 20-01-2012 02:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mimibaby_5 at 20-01-2012 02:54 PM (13 years ago)
(f)
acc to me Smiley sex b4 marriage is still bad, it doesnt take tym to learn after marriage, esp if u r a good dancer  Grin
Posted: at 20-01-2012 02:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 20-01-2012 02:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 20-01-2012 02:48 PM
i wonder for d babe ooo...that na olden days wey dat kain tin dey happen...not this generation abeg...she be woman na en she con dey talk dis kain tin...na wa to her oo abeg
c ya mouth like nowaday
 Grin
Posted: at 20-01-2012 02:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- trolling at 20-01-2012 02:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mimibaby_5 on 20-01-2012 02:54 PM
acc to me Smiley sex b4 marriage is still bad, it doesnt take tym to learn after marriage, esp if u r a good dancer  Grin
so u dey claim virgin
Posted: at 20-01-2012 02:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- wallas at 20-01-2012 02:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mimibaby_5 on 20-01-2012 02:54 PM
acc to me Smiley sex b4 marriage is still bad, it doesnt take tym to learn after marriage, esp if u r a good dancer  Grin
na my church member b dis
i think u go cme weekend class by 9:30pm 2day?
 Grin
Posted: at 20-01-2012 02:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 20-01-2012 02:59 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mimibaby_5 on 20-01-2012 02:52 PM
it comes naturally Smiley if not we go learn learn am. diff styles

werin come naturally? abegiii...anyways..introduce me to ur hubby..dats whn u must hav complained to me sha

Posted: at 20-01-2012 02:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 20-01-2012 03:00 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: trolling on 20-01-2012 02:57 PM
so u dey claim virgin

 Grin Grin

Posted: at 20-01-2012 03:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 20-01-2012 03:01 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mimibaby_5 on 20-01-2012 02:54 PM
acc to me Smiley sex b4 marriage is still bad, it doesnt take tym to learn after marriage, esp if u r a good dancer  Grin

wich kain dance step wey u wan learn again? huh? wen ur man no sabi do anytin? abeg tell me make i no

Posted: at 20-01-2012 03:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 9

Featured Discussions